Chaser (feat. Tee brown)
RUNTY
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Pass me leem I no wan sleep My eyes dey close I dey on trips Pass me smoke I no wan gin If you see my guys You go see rollsroyce And we dey on drip Pass me leem I no want sleep here Omo my guys dem dey If you f*ck with me I pull the trigger Omo I no dey play I no dey fear I gat my niggas If you f*ck with me na just pics Be ready for war when I tell my goons Demma break your teeth If you f*ck with me na just ur pics Be ready for war when I cook my Rice I go add my Beans Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Say what Say we got the money and paper Straight from grr yeah you know Man I'm tryna get the money man I'm tryna get the fame man Back in the days Dem be shiiti for church Dem com pursue us Say make we dey Comot I no Sabi lie say na for my Domot Ekwensu biko rapulumm na church Look at the the things Wey dey happen for street Some people dey die Some people dey cry No dey look man wey dey look man side No dey look man wey dey look man side You f*ck with me When I had no gees Talk about time It's a bad man thing It's a bad man thing With the vibration Issa bad man thing When you f*ck with me Man what and I make you bleed Bleed shouldn't never been on me Wait what sleep on me What shouldn't never sleep on me Abracadabra when I holla my phone They be telling me this They be telling me that Some people dey hate You gas get am for mind Right from Start no dey look man side Trynna get the name coz we got no time Trynna get the name coz we got no time Yeah If you f*ck with me na just pics Be ready for war when I tell my goons Demma break your teeth If you f*ck with me na just ur pics Be ready for war when I cook my Rice I go add my Beans Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser The money and loud and paper Bad man chaser
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Chaser (feat. Tee brown) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12417062/RUNTY/Chaser+%28feat.+Tee+brown%29>.
Discuss the Chaser (feat. Tee brown) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In