Mhoney

Exzel

0 fans

Exzel


2:50

 Struggling with Mhoney? Become a better singer in 30 days with these videos!

Yayh
Wooo
Every night and day
I dey look for my money
Cos i like to dey jolly
Na where money dey
You go find me
Ogbeni make you no dey hate
Make you look for your money
As i dey look for my money
Na who dey hustle dey jolly
Steady on the grind
Collecting the bag
Why you come dey frawn
E dey pain you
You get bad vibes
Comot for my side
I'm shooting for the stars
Eyes on the price
And i no need yama yama for my life.
Ah
Money na honey
Collect the money
If you get the money
Tell me how you won jayeh…
Owo ni koko
Why you dey do like you don't know
As i dey cashout
Mo lo wo
All i want na to jayeh
I must flex
I go enjoy my life
Cos i no fit shout
I must flex
I go enjoy my life
Cos i no fit shout
As i dey here
Me i just dey rock i just dey roll
I dey try to live my life
But still dey focus on the goal
Cos i cannot kill myself
I get fire wey still dey glow
Oluwa don bless my matter
Na to jayeh ati ebgedu ooo
You no see me sofer
But when you see me dey enjoy my life
E dey pain you
You get bad vibes
Comot for my side
I'm shooting for the stars
Eyes on the price
And i no need yama yama for my life.
Ah
Money na honey
Collect the money
If you get the money
Tell me how you won jayeh…
Owo ni koko
Why you dey do like you don't know
As i dey cashout
Mo lo wo
All i want na to jayeh
I must flex
I go enjoy my life
Cos i no fit shout
I must flex
I go enjoy my life
Cos i no fit shout

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Excel Sylvanus

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mhoney Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mhoney Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13079285/Exzel/Mhoney>.

    Missing lyrics by Exzel?

    Know any other songs by Exzel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "So come on, come on, do the ________ with me"
    A Misdevotion
    B Self-Promotion
    C Countermotion
    D Locomotion

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Exzel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!