Mhoney
Exzel
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yayh Wooo Every night and day I dey look for my money Cos i like to dey jolly Na where money dey You go find me Ogbeni make you no dey hate Make you look for your money As i dey look for my money Na who dey hustle dey jolly Steady on the grind Collecting the bag Why you come dey frawn E dey pain you You get bad vibes Comot for my side I'm shooting for the stars Eyes on the price And i no need yama yama for my life. Ah Money na honey Collect the money If you get the money Tell me how you won jayeh… Owo ni koko Why you dey do like you don't know As i dey cashout Mo lo wo All i want na to jayeh I must flex I go enjoy my life Cos i no fit shout I must flex I go enjoy my life Cos i no fit shout As i dey here Me i just dey rock i just dey roll I dey try to live my life But still dey focus on the goal Cos i cannot kill myself I get fire wey still dey glow Oluwa don bless my matter Na to jayeh ati ebgedu ooo You no see me sofer But when you see me dey enjoy my life E dey pain you You get bad vibes Comot for my side I'm shooting for the stars Eyes on the price And i no need yama yama for my life. Ah Money na honey Collect the money If you get the money Tell me how you won jayeh… Owo ni koko Why you dey do like you don't know As i dey cashout Mo lo wo All i want na to jayeh I must flex I go enjoy my life Cos i no fit shout I must flex I go enjoy my life Cos i no fit shout
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mhoney Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13079285/Exzel/Mhoney>.
Discuss the Mhoney Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In