E DEY (feat. SHARPO MULLER)

GreatneexxAB

0 fans

GreatneexxAB


2:43

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Huh huh
Muller Muller
GreatneexxAB
Ok

Na me be the guy
Wey too dey smart
She won break my heart
Calculate the math

Commot make I pass
I Dey number one
All my men dem mount
For this roundabout

We go fish them out
This one no be clout
I be jagaban
Do like peter pan

We be taliban
For afghanistan
Straight to pakistan
Kpoli dey my hand

Ak dey my hand
Men dey my back
Gps dey track
My kele dey knack

And I understand
Money dey my mind
You want to distract
Billion dollar van

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey

Huh

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey

You can be anything but don't be a sly oo
Eni roku rowa loma die oo
Price and pay you go buy oo
Person wey no get money kole fly oo

Awon temi sope mo ma n try oo
Lemomu (Imam) o kin bawon de tie oo
Eni ti o kirun lati bi odun meje eight o lelu kolohun fe ki ishai oo

Afi toba je pe oko fe whine oo
Na good life I want 247 mo n grind oo
10 billion dollars owo to ma gara
Eni ti o lowo sho mo pe o ma ma Kanra

Now they don dey see that am coming with fire Wetin de my neck yeah you know say na dia
Now am on the throne you know say I de para
O le pemi lori phone ero ayelujara

Who no get money dey pepper oo
Ahh no go dey whine oo
You dey whine

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey
Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey

Huh

Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey
Kala dey
E dey
Mara dey
E dey
Para dey
E dey
Evian self dey
That one self dey
E dey
E dey
E dey
That one self dey
E dey
E dey
E dey
That one self dey

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: ALABI TIMILEYIN

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the E DEY (feat. SHARPO MULLER) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "E DEY (feat. SHARPO MULLER) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13102874/GreatneexxAB/E+DEY+%28feat.+SHARPO+MULLER%29>.

    Missing lyrics by GreatneexxAB?

    Know any other songs by GreatneexxAB? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His sweetheart
    B His daughter
    C His grandmother
    D His mother

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GreatneexxAB tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!