E DEY (feat. SHARPO MULLER)
GreatneexxAB
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Huh huh Muller Muller GreatneexxAB Ok Na me be the guy Wey too dey smart She won break my heart Calculate the math Commot make I pass I Dey number one All my men dem mount For this roundabout We go fish them out This one no be clout I be jagaban Do like peter pan We be taliban For afghanistan Straight to pakistan Kpoli dey my hand Ak dey my hand Men dey my back Gps dey track My kele dey knack And I understand Money dey my mind You want to distract Billion dollar van Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Huh Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey You can be anything but don't be a sly oo Eni roku rowa loma die oo Price and pay you go buy oo Person wey no get money kole fly oo Awon temi sope mo ma n try oo Lemomu (Imam) o kin bawon de tie oo Eni ti o kirun lati bi odun meje eight o lelu kolohun fe ki ishai oo Afi toba je pe oko fe whine oo Na good life I want 247 mo n grind oo 10 billion dollars owo to ma gara Eni ti o lowo sho mo pe o ma ma Kanra Now they don dey see that am coming with fire Wetin de my neck yeah you know say na dia Now am on the throne you know say I de para O le pemi lori phone ero ayelujara Who no get money dey pepper oo Ahh no go dey whine oo You dey whine Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Huh Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey Kala dey E dey Mara dey E dey Para dey E dey Evian self dey That one self dey E dey E dey E dey That one self dey E dey E dey E dey That one self dey
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"E DEY (feat. SHARPO MULLER) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13102874/GreatneexxAB/E+DEY+%28feat.+SHARPO+MULLER%29>.
Discuss the E DEY (feat. SHARPO MULLER) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In