ON GOD

MLawd

0 fans

MLawd


2:46

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Make this OwO
Make your haters envy oo
Dem dey call us I too know
Dem no know as e dey go
Awa lo n tiwa jeje
We dey march am dieh dieh oo
Dem dey look us like mumu
All our singing to Jehovah
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on God Orh Orh
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on GOD Orh Orh
Many many things I don see for my life
Wey dey make me dey wonder dey wonder
If you dey listen to my Fuji
You go know say this one pasuma wonder
Many many things on my mind
Wey dey make me dey ponder dey ponder
Wonder,wonder,wonder,wonder
I wonder
Make this OwO
Make your haters envy oo
Dem dey call us I too know
Dem no know as e dey go
Awa lo n tiwa jeje
We dey march am dieh dieh oo
Dem dey look us like mumu
All our singing to Jehovah
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on God Orh Orh
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on GOD Orh Orh
If you know you know
If you don't know,you don't know
Soro soro kilogbo
Me I no won hear your gist at all
I dey go
See my people dem follow
Ebami Josi on a low
Te ba Jo tan ke te owo
Jeje laye gba my brother
Kaki no be leather
Nika no be trouser
Emi na ma shea temi
Make we love each other
Helping one another
Cos Aye lo mu Aye le,
Oluwa Gbadura
Make this OwO
Make your haters envy oo
Dem dey call us I too know
Dem no know as e dey go
Awa lo n tiwa jeje,we dey march am dieh dieh oo
Dem dey look us like mumu
All our singing to Jehovah
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on GOD Orh Orh
On God
On God Orh Orh Orh Orh
On God
Cos we put everything on God Orh Orh
On God o o
On God o o
Lo shea eleyi yahhh
Lo LuLu yen ehn ehn
Shotigbo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Micheal Abayomi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ON GOD Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ON GOD Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13103642/MLawd/ON+GOD>.

    Missing lyrics by MLawd?

    Know any other songs by MLawd? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band is NOT from Oklahoma?
    A The Flaming Lips
    B Brooks & Dunn
    C Broncho
    D The Chainsaw Kittens

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    MLawd tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!