ON GOD
MLawd
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Make this OwO Make your haters envy oo Dem dey call us I too know Dem no know as e dey go Awa lo n tiwa jeje We dey march am dieh dieh oo Dem dey look us like mumu All our singing to Jehovah On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on God Orh Orh On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on GOD Orh Orh Many many things I don see for my life Wey dey make me dey wonder dey wonder If you dey listen to my Fuji You go know say this one pasuma wonder Many many things on my mind Wey dey make me dey ponder dey ponder Wonder,wonder,wonder,wonder I wonder Make this OwO Make your haters envy oo Dem dey call us I too know Dem no know as e dey go Awa lo n tiwa jeje We dey march am dieh dieh oo Dem dey look us like mumu All our singing to Jehovah On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on God Orh Orh On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on GOD Orh Orh If you know you know If you don't know,you don't know Soro soro kilogbo Me I no won hear your gist at all I dey go See my people dem follow Ebami Josi on a low Te ba Jo tan ke te owo Jeje laye gba my brother Kaki no be leather Nika no be trouser Emi na ma shea temi Make we love each other Helping one another Cos Aye lo mu Aye le, Oluwa Gbadura Make this OwO Make your haters envy oo Dem dey call us I too know Dem no know as e dey go Awa lo n tiwa jeje,we dey march am dieh dieh oo Dem dey look us like mumu All our singing to Jehovah On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on GOD Orh Orh On God On God Orh Orh Orh Orh On God Cos we put everything on God Orh Orh On God o o On God o o Lo shea eleyi yahhh Lo LuLu yen ehn ehn Shotigbo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ON GOD Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13103642/MLawd/ON+GOD>.
Discuss the ON GOD Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In