BAD TILL ETERNITY

Blaqbonez, Zlatan

0 fans

Zlatan

Zlatan (Serbian Cyrillic: Златан) is a male given name of Slavic origin meaning Golden. The name is common amongst all South Slavic countries, namely in Bosnia and Herzegovina, Bulgaria, Croatia, Macedonia and Serbia. The name is found in particularly high frequencies in Bosnia because it is considered ethnically neutral amongst the three dominant Bosnian ethnicities: Bosniaks, Serbs and Croats. The name is derived from the South Slavic word zlato - from the Old Slavic root zolto (gold). more »


2:53

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ay

For this life, dem wicked

All the haste, not needed
Emi mo mo nkan t'oju ri, k'ese toh de'be oh
As a studio rat wey no get label oh
Every day, I dey pray
God, take away pain
Coulda been a girl lonely, at this time, of the dayy
Know that it's on me to go all the way
Big up broski, we dey here today, woah-woah

Yeah
I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money (aya-ya-ya)
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

Ay, say
I feel blessed when I see I too dey (Ibile)
Blessings steady coming my way
Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?)
I must chop life as long as money dey
I decline my phone (grrrt)
If no be money, oga ade, leave me alone (kuron'be jor)
Say, nobody heard when a nigga was broke
I know my mama pikin, no dey call me "my bro" (no dey call me "my bro")
(Okay, are you my father's son?)

Ahn, say
Eje wa l'oju nigga (ehn)
Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
Mo inu mind e forever (ehn)
T'oba disturb, ko pa data (oh)
Pa ironu ti, paddie, joor, ko f'ata s'enu (ko f'ata s'enu)
Aso nla ko l'eyan nla, Eko l'awa, ma tele enu (ma tele enu)

I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

If you ever look down on me, it's time to look up
Moving security, make dem no shoot us
Know all the way they move, dem no fit fool us
Where dem dey when we pour 'till stupor?
Abi na the day wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty)
From the days of old, man, I been ice cold
Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah)

(Both friends and foes)
(Abi na the day wey I roll)
(Day wey I roll)
(Holiday on roll)

I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey 
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emeka Akumefule, Omoniyi Raphael

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BAD TILL ETERNITY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BAD TILL ETERNITY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13110838/Zlatan/BAD+TILL+ETERNITY>.

    Missing lyrics by Zlatan?

    Know any other songs by Zlatan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song did this line come from? "You should take it as a compliment. If I were you, I would be more confident".
    A Dying on the Inside - Nessa Barrett
    B Talk to Me - Cavetown
    C Happier Than Ever - Billie Eilish
    D Pretty Girl - Clairo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zlatan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!