BAD TILL ETERNITY
Blaqbonez, Zlatan
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ay For this life, dem wicked All the haste, not needed Emi mo mo nkan t'oju ri, k'ese toh de'be oh As a studio rat wey no get label oh Every day, I dey pray God, take away pain Coulda been a girl lonely, at this time, of the dayy Know that it's on me to go all the way Big up broski, we dey here today, woah-woah Yeah I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money (aya-ya-ya) Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm) Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money Ay, say I feel blessed when I see I too dey (Ibile) Blessings steady coming my way Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?) I must chop life as long as money dey I decline my phone (grrrt) If no be money, oga ade, leave me alone (kuron'be jor) Say, nobody heard when a nigga was broke I know my mama pikin, no dey call me "my bro" (no dey call me "my bro") (Okay, are you my father's son?) Ahn, say Eje wa l'oju nigga (ehn) Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn) Mo inu mind e forever (ehn) T'oba disturb, ko pa data (oh) Pa ironu ti, paddie, joor, ko f'ata s'enu (ko f'ata s'enu) Aso nla ko l'eyan nla, Eko l'awa, ma tele enu (ma tele enu) I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm) Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money If you ever look down on me, it's time to look up Moving security, make dem no shoot us Know all the way they move, dem no fit fool us Where dem dey when we pour 'till stupor? Abi na the day wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty) From the days of old, man, I been ice cold Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah) (Both friends and foes) (Abi na the day wey I roll) (Day wey I roll) (Holiday on roll) I be bad 'till eternity ('ternity) Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity) So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on a highway (highway) Speeding like say na more than one life dey Yeah, so many things wey my eye don see Thank God say we get money
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Emeka Akumefule, Omoniyi Raphael
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"BAD TILL ETERNITY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13110838/Zlatan/BAD+TILL+ETERNITY>.
Discuss the BAD TILL ETERNITY Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In