Linkup N Nack (feat. Kindlle)

Lil Kvng Thega

0 fans

Lil Kvng Thega


2:16
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

See that fine girl with the big yansh
She call me small boy big ginger
This gbedu go make you dance,
No dulling make you give me chance
Jollof rice, e sweet like sugar,
Chop am well, no go dy leave am
Palm wine flow, we dey jolly na
Naija vibes we dey burst der body
Fine girl you dy burst my dada
for your love I fit buy you Prada
Omo ele, you high pass ganja
Sumomi no go dy go far
ómótẹ erhuvwuno
ómótẹ wojehveno
Call me that shawty wey get big waist
I dey look for you for days( for you for days)
Your body bad I go like to have a taste
Make another man no overtake
No overtake ( you say what)
Me I won link up, I wan knack
7 figures me I get am
I no like noise,so no shout
I go give you in abundance
Me I won link up, I wan knack
7 figures me I get am
I no like noise so no shout
I go give you in abundance
Banny don come, I Dey blow my cana
The way she bam, e sweet pass Dana
When I see u my heart dy do shakara
Iffa dy with you I dy feel say I hammer
No need grammar, flex u and your mama…
Say your love dy do me wanti te te
You sweet pass sugar Cain
Say e dy high me like Martel
Call me that shawty wey get big waist
I dey look for you for days( for you for days)
Your body bad I go like to have a taste
Make another man no overtake
No overtake ( you say what)
Me I won link up, I wan knack
7 figures me I get am
I no like noise,so no shout
I go give you in abundance
Me I won link up, I wan knack
7 figures me I get am
I no like noise so no shout
I go give you in abundance

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: David Patrick, Yanga Oghenetega

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Linkup N Nack (feat. Kindlle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Linkup N Nack (feat. Kindlle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13673798/Lil+Kvng+Thega/Linkup+N+Nack+%28feat.+Kindlle%29>.

    Missing lyrics by Lil Kvng Thega?

    Know any other songs by Lil Kvng Thega? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was getting kinda used to being someone you loved..."
    A Dua Lipa – Don't Start Now
    B Lewis Capaldi - Someone You Loved
    C Olly Murs – Moves
    D Anne-Marie – Birthday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lil Kvng Thega tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!