Linkup N Nack (feat. Kindlle)
Lil Kvng Thega
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
See that fine girl with the big yansh She call me small boy big ginger This gbedu go make you dance, No dulling make you give me chance Jollof rice, e sweet like sugar, Chop am well, no go dy leave am Palm wine flow, we dey jolly na Naija vibes we dey burst der body Fine girl you dy burst my dada for your love I fit buy you Prada Omo ele, you high pass ganja Sumomi no go dy go far ómótẹ erhuvwuno ómótẹ wojehveno Call me that shawty wey get big waist I dey look for you for days( for you for days) Your body bad I go like to have a taste Make another man no overtake No overtake ( you say what) Me I won link up, I wan knack 7 figures me I get am I no like noise,so no shout I go give you in abundance Me I won link up, I wan knack 7 figures me I get am I no like noise so no shout I go give you in abundance Banny don come, I Dey blow my cana The way she bam, e sweet pass Dana When I see u my heart dy do shakara Iffa dy with you I dy feel say I hammer No need grammar, flex u and your mama… Say your love dy do me wanti te te You sweet pass sugar Cain Say e dy high me like Martel Call me that shawty wey get big waist I dey look for you for days( for you for days) Your body bad I go like to have a taste Make another man no overtake No overtake ( you say what) Me I won link up, I wan knack 7 figures me I get am I no like noise,so no shout I go give you in abundance Me I won link up, I wan knack 7 figures me I get am I no like noise so no shout I go give you in abundance
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: David Patrick, Yanga Oghenetega
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Linkup N Nack (feat. Kindlle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13673798/Lil+Kvng+Thega/Linkup+N+Nack+%28feat.+Kindlle%29>.
Discuss the Linkup N Nack (feat. Kindlle) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In