MOPOR

Omynks P

0 fans

Omynks P


3:38

 Struggling with MOPOR? Become a better singer in 30 days with these videos!

Gbrrrr
Hotta
Follow me make we sing sing now
Omynks pararaun
Let your love take me away
Oh ah
Me no care where we going too gal
As long we going away ay ay
Me love you so much gyal
No mean say
Me no go ever do you wrong
Memba say me no be perfect man man
Hmm mm
So momu woroko fi sa'ada o
Otito time
Omo ti'oloko
Otasiko ko'loko
I'm ready if you're ready
Call me love professor
La casa de papel o
Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o
Ask your pastor emi gan loma fe o
Don't keep me waiting
Bawo losemaje
Anywhere me enter
Dem say mopo ye ye
When me enter with me goons
Mopo ye ye
Who do this beat na lahlah
Opo ye ye
Opo ye ye ye
If your babe make brain say
Opo ye ye ye ye ye ye ye
Listen up
Good vibes me ah dishing
No one purging purging
Long time me coming
Ko funny ko funny
Oti pe gannnnn o
Ti mo tin ba'abo
Hustle so real
Shii getting harder
Awon ti o towa
Won pewon ni oga
Damn
Oluwa na one thing i beg o
No let dem see me finish o
Maje komo o
Ibi tin ma gbawole
Si won o
Maje komo oluwa
Tima tima gbawole si won
Call me love professor
La casa de papel o
Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o
Ask your pastor emi gan loma fe o
Don't keep me waiting
Bawo losemaje
Anywhere me enter
Dem say mopo ye ye
When me enter with me goons
Mopo ye ye
Who do this beat na lahlah
Opo ye ye
Ye ye ye ye ye
If your babe make brain say
Opo ye ye ye ye ye ye ye
Alara ma mo'iya
Uh
Ma mo'iya
You no get money
But you big
You fair
You fine
You fresh
You package well o
Who you wan dey tell say many times you no dey chop
Even when you chop
Say na once in a day
Once in a day
Oo'lenu oo'moyan oo'lowo
Jare e ko package o
Package omo iyami
So mo gbe package wole
Won lo'opo
Oo'po
Flow mi tun gbe won lo bi ocean
Cause me believe in me talent fi real
When is your time
Oma lalehu
Love professor
La casa de papel o
Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o
Ask your pastor emi gan loma fe o
Don't keep me waiting
Bawo losemaje
Anywhere me enter
Dem say mopo ye ye
When me enter with me goons
Mopo ye ye
Who do this beat na lahlah
Opo ye ye
Opo ye ye ye
If your babe make brain say
Opo ye ye ye ye ye ye ye
Oya now
Mopor ye ye o
Lahlah opor ye ye
All dem gyal'em por ye ye
Hustlers dem por ye ye ye o
Omynks pararaunw
Laugh
Let'em know
Do not stop opor ye ye o
Anything you doing
Do not give it up
Ye ye ye o
Its pararaunw mix

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OLUWAMAYOWA BAKARE

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MOPOR Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MOPOR Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13801364/Omynks+P/MOPOR>.

    Missing lyrics by Omynks P?

    Know any other songs by Omynks P? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1980
    B 1970
    C 1969
    D 1968

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Omynks P tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!