MOPOR
Omynks P
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Gbrrrr Hotta Follow me make we sing sing now Omynks pararaun Let your love take me away Oh ah Me no care where we going too gal As long we going away ay ay Me love you so much gyal No mean say Me no go ever do you wrong Memba say me no be perfect man man Hmm mm So momu woroko fi sa'ada o Otito time Omo ti'oloko Otasiko ko'loko I'm ready if you're ready Call me love professor La casa de papel o Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o Ask your pastor emi gan loma fe o Don't keep me waiting Bawo losemaje Anywhere me enter Dem say mopo ye ye When me enter with me goons Mopo ye ye Who do this beat na lahlah Opo ye ye Opo ye ye ye If your babe make brain say Opo ye ye ye ye ye ye ye Listen up Good vibes me ah dishing No one purging purging Long time me coming Ko funny ko funny Oti pe gannnnn o Ti mo tin ba'abo Hustle so real Shii getting harder Awon ti o towa Won pewon ni oga Damn Oluwa na one thing i beg o No let dem see me finish o Maje komo o Ibi tin ma gbawole Si won o Maje komo oluwa Tima tima gbawole si won Call me love professor La casa de papel o Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o Ask your pastor emi gan loma fe o Don't keep me waiting Bawo losemaje Anywhere me enter Dem say mopo ye ye When me enter with me goons Mopo ye ye Who do this beat na lahlah Opo ye ye Ye ye ye ye ye If your babe make brain say Opo ye ye ye ye ye ye ye Alara ma mo'iya Uh Ma mo'iya You no get money But you big You fair You fine You fresh You package well o Who you wan dey tell say many times you no dey chop Even when you chop Say na once in a day Once in a day Oo'lenu oo'moyan oo'lowo Jare e ko package o Package omo iyami So mo gbe package wole Won lo'opo Oo'po Flow mi tun gbe won lo bi ocean Cause me believe in me talent fi real When is your time Oma lalehu Love professor La casa de papel o Ba'nse so gan gan gan sa lomaje o Ask your pastor emi gan loma fe o Don't keep me waiting Bawo losemaje Anywhere me enter Dem say mopo ye ye When me enter with me goons Mopo ye ye Who do this beat na lahlah Opo ye ye Opo ye ye ye If your babe make brain say Opo ye ye ye ye ye ye ye Oya now Mopor ye ye o Lahlah opor ye ye All dem gyal'em por ye ye Hustlers dem por ye ye ye o Omynks pararaunw Laugh Let'em know Do not stop opor ye ye o Anything you doing Do not give it up Ye ye ye o Its pararaunw mix
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"MOPOR Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13801364/Omynks+P/MOPOR>.
Discuss the MOPOR Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In