Who Dey

Meekyfrosh

0 fans

Meekyfrosh


2:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Who dey

Who dey para who dey gas
Who dey para who dey gas
Who dey bang for my gate
Who dey barge for my gate
Who dey Bang for my gate
Barge for my gate
Who dey try fornicate

They won see craze
They won still dey
You won see craze (hey)
You go fii dey

No dey para for my gate
No dey para for my face
Give them the pay but I no be Bill Gate
You know men mount if you price you go pay
For the street wey I dey
Na the game we dey play
Last card, Check up
Always on guard ama trap star
Lifestyle, fast cars
Skinny fine girls with dem big ass

Smoke up, Pass amm
Sipping soda and some liquor
(Get me lite Say we fine like that)
You know we fresh like that

They won see craze
They won still dey
You won still gbes
You won see case
They won see craze
They won still dey
You won still gbes
You won see case

No dey gbas, no dey gbense
Childs no be play
Na we get the bitch and na we get the benz
Try don't be dense
Striking like them
Give them the mandate
Sit on their chair
ice in my veins Asake ilumo
Niqqas dey ball and you know  the rumour
Scoring like Benz
Walking Botenge
Living the lifestyle
Giving them peng
Make dem dey play
Make we relate
Legs in the air
But you walking in Grace
Give them the play make dem start to dey dance
Mo de le ma tete wa

Who dey para who dey gas
Who dey para who dey gas
Who dey bang for my gate
Who dey barge for my gate
Who dey Bang for my gate
Barge for my gate
Who dey try fornicate

They won see craze
They won still dey
You won still gbes
You won see case
They won see craze
They won still dey
You won still gbes

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Michael Samuel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Who Dey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Who Dey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13815051/Meekyfrosh/Who+Dey>.

    Missing lyrics by Meekyfrosh?

    Know any other songs by Meekyfrosh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who 'Walks On Minks' as a rapper and trapper?
    A Drake
    B Pop smoke
    C Future
    D 2 chainz

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Meekyfrosh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!