Who Dey
Meekyfrosh
Struggling with Who Dey? Become a better singer in 30 days with these videos!
Who dey Who dey para who dey gas Who dey para who dey gas Who dey bang for my gate Who dey barge for my gate Who dey Bang for my gate Barge for my gate Who dey try fornicate They won see craze They won still dey You won see craze (hey) You go fii dey No dey para for my gate No dey para for my face Give them the pay but I no be Bill Gate You know men mount if you price you go pay For the street wey I dey Na the game we dey play Last card, Check up Always on guard ama trap star Lifestyle, fast cars Skinny fine girls with dem big ass Smoke up, Pass amm Sipping soda and some liquor (Get me lite Say we fine like that) You know we fresh like that They won see craze They won still dey You won still gbes You won see case They won see craze They won still dey You won still gbes You won see case No dey gbas, no dey gbense Childs no be play Na we get the bitch and na we get the benz Try don't be dense Striking like them Give them the mandate Sit on their chair ice in my veins Asake ilumo Niqqas dey ball and you know the rumour Scoring like Benz Walking Botenge Living the lifestyle Giving them peng Make dem dey play Make we relate Legs in the air But you walking in Grace Give them the play make dem start to dey dance Mo de le ma tete wa Who dey para who dey gas Who dey para who dey gas Who dey bang for my gate Who dey barge for my gate Who dey Bang for my gate Barge for my gate Who dey try fornicate They won see craze They won still dey You won still gbes You won see case They won see craze They won still dey You won still gbes
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Who Dey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13815051/Meekyfrosh/Who+Dey>.
Discuss the Who Dey Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In