God did o

Jayluvoflyf

0 fans

Jayluvoflyf


8:22

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ehh eh they call me Jayluv Jayheyrecords Eh Dejinoni I see you
How e for be ? If say God no dey for me God did eh shout out to dj Khalid Shout out to jayz lilwayne Rick Ross no be only you they no believe o Khalid
Make I first tell una about the girl wey no believe me okay listen make you reason ah ah eh girls matter hehn e go be sha I dey talk am so make you no be like me make una learn check see ah
As I buy you coke You say I broke
You know me tey tey but u dey use me play
You say we no be mate say we no fit date
Cause money never dey & No be lekki I dey stay
Hustle never pay So You no want stay
You dey find ogz like them olamide
Ogun babe but You no like Obalende
That year you talk say jayluv we no fit dey
You No want love Nwatiti like ckay
After you make me go Gaga like Chudy k
U turn me 2 crazeclown wey want catch ade
But Levels don change now Na Uk i dey you don see am now eeh
Woman matter hehn eeh how e for be eerr
I know say now you go dey show people my picture dey tell them say I be your guy dey famz it's allowed flex my dear carry on listen see arh
Okay when I rap Them dey mental
from start I dey pass like say I dey for center
Can you see me now omo dey feel me now
Fans don choke dem plenty want see me now
Haters Back then don dey believe me now
Even wen I want unilag dem dey give me noun
We dey do our own nobody dey beef them
Taba gbori wole Like Soyinka we dey give dem
Life no balance hustle no be beans
Donjazzy where the kingdom
Since your brother na prince
Coming for the fame
Coming for the paper
The way we take dey shine you go think say we be nepa
Mamacita dey talk say the boy dey vex her
So I go ask wizkid If she get tiny temper (tinie tempeh)
Naija na cruise but the life no funny
Even sabinus know say josh2funny
See how e go be if say God no dey for mee how e for be ah okay make I give una the verse listen you go like this one check see
To wear eyeglass no be intelligence
Nowadays Rich man na who carry benz
Forward ever like say na film
I get body like Iyke you go think say na Jim
No pour me drink if no be Hennessy
You no believe Ene only talk wetin Ene see
Life of the party yes na me be that
Okro wey no draw Sheybi e don win be that
I be their parle g Forget biscuits
Tailor own na thread I say make you forget the tweet
When I go blow Shey make I go Iraq
Konji dey everywhere check time 12 self dey knack
Straight win like nadal omo we no dey deuce
My kind of girl na that 1 wey go foot d bills
My girl tight she no need to wear tight
Portable lomo omo we no de fear fight
I wear my brother fine shoe go show
Cause no girl go send you if your face no show
My babe sabi to dey give head
She no dey disappoint she dey give me for my big bed
I dey my girl side I no go sleep there
I like my side but sometimes I dey pick there
them dey look up to me like their desktop
Life be like Uk bus na your junction you go press stop
Nobody send you if you broke
Them go laugh you cause without money you be joke
Who die I say Nobody know
Na who dey share akara now everybody know
Stack the cash here buy the house there
Red carpet here put the Rug or the tiles there
My Upstairs get bar omo you no need to buy beer
The standard idea na to get high there
Na money make politicians want die there
I make headlines omo I no need to barb hair
But na 2k pounds Booking be the price here
Guy no go buy ring what if she no talk yeah
Yahoo messenger tell me na who send am
Life no balance okay tell me na who scale am
Money dey we no need that your 6 packs
Na the girl wey you want follow waka we dey see pass
Anini dey for school ein go thief pass
Xavi Modric Fabregas they go tip pass
Try get class No be everytime wey girl come your house na ein u self go dey shift pant
Omo I fine I thank God say I fine
Like do not urinate here na me be that fine
Ogbono & okro no draw so na who win ?
I go blow Rest In Peace osama bin laden
The Greatest mistake is thinking u have time
Na pride o make orange self grow pass lime
My Balance been dey like radio frequency
If no be God na since sapa for kill person
Give Deborah Igbo and also Liz benson
But when you begin smoke ciga Liz benson
Iniquity for lab that one self Na Med sin medicine
Science student these days no be who do medicine
SA get Mandela Ghana own yveone Nelson
No be everybody wey carry first na do lesson
Life is not fair ask Nkechi blessing
Even Ronaldo no go gree say world best na Messi
Na Twenty eighteen Na I serve
if no be God illiterate 4 dey use me dey laugh
Good things dey take time
Even award of this year na next year na you go collect am
Thank God we don't look like what we've been through
No be my song if jayheyrecords no dey the intro
When I reach Uk na with Heathrow
Forget pdp na me be the power for people
You no show love i no fit vex o
I go make am that one Na poor man manifesto
No need for yeast if e no go rise
Na since I small segun Arinze don open eyes
Fireboy no be burnaboy Born am
Chat wey don dey sweet you use billing spoil am
You fine you still want fix lashes
I dash you 10k you still say make I add charges
No buy scent leave if e no get scent
For uk who chop belle full get accents
When I wake up omo I dey rush brush
Cause street no dey sleep omo Na to rush bros
Like brt driver wey commot bus
Boys dey loyal if no be their corrupt boss
Life be like dstv na multi choice
Gotv No be stinginess we dey only cut cost
So small time we go dey top cores
For Top shores soon we go top Forbes
We go be like sculptures
Running top shops off shores they can't top us
Like moving train they can't pause us
Account surplus omo They can't stop us
Na toilet I dey get inspiration
Policeman radio self e go dey for station
Freestyle na my own guy you no fit win
Even though you go winners Chapel I say you no fit win
For this rap Me I know the in and out o
Na music drop my first Credit alert o erh
The high table That's where I'm at o
IBILE Lawa kapari marimari chipako
The girl wey u want rock Na ein I dey f*ck o
But no be everything eye see mouth go talk o
Na only real matters me I dey fit yarn
Once if they hear my flow them dey feel am
Liver pull for salah as we dey kill ram
My ex no be Kim I for carry car dash am
Your babe dey loose na Alum tight am
Na you dey lose cause I sabi who dey light am
Many giveaway online wey be audio
Who I be me I no fit judge you o
Normal Every man get him own hustle o
I'm out like that Jayheyrecords Jayluv Errh

 Struggling with God did o? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ogheneyioma Adaighofua

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the God did o Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "God did o Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13883952/Jayluvoflyf/God+did+o>.

    Missing lyrics by Jayluvoflyf?

    Know any other songs by Jayluvoflyf? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who fired Jimi Hendrix saying he would never be a star?
    A Little Richard
    B Otis Redding
    C The Yardbirds
    D Chuck Berry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jayluvoflyf tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!