Ada [Album]

Idahams

0 fans

Idahams

Hart Idawarifagha Ishmael (born May 19), known professionally as Idahams, is a Nigerian singer, songwriter and record producer. He secured a record deal with Grafton Entertainment in 2016 and joined the Universal Music Nigeria roaster in 2019. Idahams made his first break in 2018 through the song "God Can Bless Anybody" by Mr 2Kay which he wrote and also featured on, the song topped the ITunes Chart barely a week after release. more »


2:56
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's boy Idahams o
Nor think say ay ay
Baby ha ha ha
E don tey wey I wan make you be my odo o  odo
Mumi anh anh
Hold me close make I be your bobo owei

Girl the thing wey you dey do me ah ah ah ah ah ah ah  Ada
And I go like baby confuse me so o o o oh oh oh oh oh

Shey you know
Ada Ada
Ada Ada
Ada Ada
Come make I be your bobo o o
Ada Ada
Ada Ada
Ada Ada
Come make I be your bobo o o

Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make your come my side o
Baby ine  bumeh bumoh o o o
Come make I be you bobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby ine bumeh bumoh o o o
Come make I be your bobo

Adaeze my paddi
Hold me tight I'm a fighter for you my shawty
Maje ko beloni
Lemme know lemme know if you dey for me
Make you dey for me oh oh oh oh oh

Girl di thing wey you dey do me oh oh oh oh oh oh oh oh
And I go like baby confuse me so o oh oh oh oh oh

Shey you know
Ada Ada
Ada Ada
Ada Ada
Come make I be your bobo o o
Ada Ada
Ada Ada
Ada Ada
Come make I be your bobo o o

Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby ine bum neh bum oh
Come make I be your bobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby ine bumeh bumoh o o o
Come make I be your bobo Macardi mix
Anh anh ahn uhn anh uhn anh uhn
Yeah oh come make I be your bobo oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Idahams Idahams

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ada [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ada [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3388881/Idahams/Ada+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Idahams?

    Know any other songs by Idahams? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the Spanish duo behind "Yes Sir, I Can Boogie"?
    A Pereza
    B Las Grecas
    C Dúo Dinámico
    D Baccara

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Idahams tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!