Ada [Album]
Idahams
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
It's boy Idahams o Nor think say ay ay Baby ha ha ha E don tey wey I wan make you be my odo o odo Mumi anh anh Hold me close make I be your bobo owei Girl the thing wey you dey do me ah ah ah ah ah ah ah Ada And I go like baby confuse me so o o o oh oh oh oh oh Shey you know Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo o o Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo o o Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make your come my side o Baby ine bumeh bumoh o o o Come make I be you bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby ine bumeh bumoh o o o Come make I be your bobo Adaeze my paddi Hold me tight I'm a fighter for you my shawty Maje ko beloni Lemme know lemme know if you dey for me Make you dey for me oh oh oh oh oh Girl di thing wey you dey do me oh oh oh oh oh oh oh oh And I go like baby confuse me so o oh oh oh oh oh Shey you know Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo o o Ada Ada Ada Ada Ada Ada Come make I be your bobo o o Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby ine bum neh bum oh Come make I be your bobo Just like Bonnie and Clyde o Abeg e make you come my side o Baby ine bumeh bumoh o o o Come make I be your bobo Macardi mix Anh anh ahn uhn anh uhn anh uhn Yeah oh come make I be your bobo oh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ada [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3388881/Idahams/Ada+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Ada [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In