Ojoro
Reeze
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Oaky yey Its alright, it's your boy reeze Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo) Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo) Haa! Drive our country insane dem no look dashboard Free education how many schools you don dash board Wetin concern 36 million and python Lazy youths but how many times you don provide job Imagine, nepa office Dey use gen Look at Bornu state, so many people still Dey die there All the promises but none of them were fulfilled Dem Dey flex our money yet too many loop holes to fill Road bad, light bad, economy bad, education bad Money no Dey eh eh, light e no Dey eh eh, cash e no Dey eh eh, Food e no Dey (God e go save person, Na only God go save person God e go save person Na only God go save person ) Dem do us Ojoro Bad Education children turn to olodo oh oh Unemployment our girls don turn olosho (Dem do us ojoro) Dem do us Ojoro Bad Education children turn to olodo oh oh Unemployment our girls don turn olosho (Dem do us ojoro) Ojoro o o o Ojoro o o o Ojoro o o o Why? Why dem Dey beat us Dem just Dey cheat Dem try to kill us but dem no fit kill us We no Dey die, we multiply (ZOMBIE) Stand left, look right, stand at ease, turn around, look left, look right, turn go front, turn go back Road bad, light bad, economy bad, education bad, money no Dey eh eh Light e no Dey eh eh, cash e no Dey eh eh, Food e no Dey (God e go save person, Na only God go save person God e go save person Na only God go save person) Dem do us Ojoro Bad Education children turn to olodo oh oh Unemployment our girls don turn olosho (Dem do us ojoro) Dem do us Ojoro Bad Education children turn to olodo oh oh Unemployment our girls don turn olosho (Dem do us ojoro) Ojoro o o o Ojoro o o o Ojoro o o o Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo) Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ojoro Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3745130/Reeze/Ojoro>.
Discuss the Ojoro Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In