Ojoro

Reeze

0 fans

Reeze


3:24
15 
#1

 Struggling with Ojoro? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oaky yey 
Its alright, it's your boy reeze
Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo) 
Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo) 

Haa! Drive our country insane dem no look dashboard 
Free education how many schools you don dash board
Wetin concern 36 million and python 
Lazy youths but how many times you don provide job
Imagine, nepa office Dey use gen
Look at Bornu state, so many people still Dey die there 
All the promises but none of them were fulfilled
Dem Dey flex our money yet too many loop holes to fill 

Road bad, light bad, economy bad, education bad
Money no Dey eh eh, light e no Dey eh eh, cash e no Dey eh eh, Food e no Dey 
(God e go save person, Na only God go save person God e go save person
Na only God go save person )

Dem do us Ojoro
Bad Education children turn to olodo oh oh
Unemployment our girls don turn olosho 
(Dem do us ojoro)
Dem do us Ojoro
Bad Education children turn to olodo oh oh
Unemployment our girls don turn olosho 
(Dem do us ojoro)
Ojoro o o o Ojoro o o o Ojoro o o o 
 
Why?
Why dem Dey beat us
Dem just Dey cheat
Dem try to kill us but dem no fit kill us
We no Dey die, we multiply 
(ZOMBIE)
Stand left, look right, stand at ease, turn around, look left, look right, turn go front, turn go back
 
Road bad, light bad, economy bad, education bad, money no Dey eh eh
Light e no Dey eh eh, cash e no Dey eh eh, Food e no Dey 
(God e go save person, Na only God go save person God e go save person
Na only God go save person)

Dem do us Ojoro
Bad Education children turn to olodo oh oh
Unemployment our girls don turn olosho 
(Dem do us ojoro)
Dem do us Ojoro
Bad Education children turn to olodo oh oh
Unemployment our girls don turn olosho 
(Dem do us ojoro)
Ojoro o o o Ojoro o o o Ojoro o o o 

Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo)
Joro (Jorojarajo jorojarajo jorojarajo)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Nkemchor Azuka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ojoro Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ojoro Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3745130/Reeze/Ojoro>.

    Missing lyrics by Reeze?

    Know any other songs by Reeze? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ojoro

    2,137
    212     3

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Manic Monday reached number two on the UK Chart in 1986 for The Bangles but which pop superstar actually wrote the song and gave it to the lead singer (Susanna Hoffs) in order to try and win her affection?
    A Bono
    B Michael Jackson
    C Billy Joel
    D Prince

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Reeze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!