Together

Puppy Pound

0 fans

Puppy Pound


4:20
#1

 Struggling with Together? Become a better singer in 30 days with these videos!

Yeah yeah yeah yeah yeah
It's Bichon, Lookadat

Because her friends say
Leave him and go for Ade
Let the bad energy boy stay away yeah
Bad energy stay away (Far away)
But you don't listen and you stay with me
No matter the lies that are told by Raheem 
Yeah Ooh oh

Cause I no be quty wey go sing for you (Say what)
Yeah I no be Shakespeare wey go tell you story
I no be AY wey go make you laugh
See I no be Kida wey go make you dance
See I no be Flyboy wey go sing for you
Yeah I no be Chinua wey go tell you story
I no be Craze clown wey go make you laugh
And I no be Rott wey go make you dance

I know your friends don dey talk say 
Make you find better guy abi wetin
Say this guy he no fresh o
Say make you gree for Martins
But baby you no leave me (No, no)
You stood by me o gboin gboin
Baby you no send them, o ti mi leyin

I fit no get the money for the rose
And I never sabi to dey borrow pose 
But we go vibe my song together yeah
We go even perform together yeah
I fit no get the money for the Rose
I fit no get Porsche to dey post o
But we go they grind together
We go even perform together

Girl you know you are perfect shey
Even brother tolu talk am
Girl you know I no deserve you 
Still you dey with me
You teach me say 
Money no be love o
Money no be happiness
And I give you all my all because

I know your friends don dey talk say 
Make you find better guy abi wetin
Say this guy he no fresh o
Say make you gree for Martins
But baby you no leave me (No, no)
You stood by me o gboin gboin
Baby you no send them, o ti mi leyin

I fit no get the money for the rose
And I never sabi to dey borrow pose 
But we go vibe my song together yeah
We go even perform together yeah
I fit no get the money for the Rose
I fit no get Porsche to dey post o
But we go they grind together
We go even perform together

I fit to die for your matter
I fit dey go down, I fit to drown for the water
I want make we stay together
E go better, Fight for you like Mayweather
I no believe say I talk am
It's the thing from my heart
Don't think we can ever be part
It's the thing from my heart
Don't think we can ever be part

My friends don dey talk say 
Make you find better guy abi wetin
Say this guy he no fresh o
Say make you gree for Demola
But baby you no leave me (No, no)
You stood by me o gboin gboin
Baby you no leave me, o ti mi leyin

I fit no get the money for the rose
And I never sabi to dey borrow pose 
But we go vibe my song together yeah
We go even perform together yeah
I fit no get the money for the Rose
I fit no get Porsche to dey post o
But we go they grind together
We go even perform together

I fit no get the money for the rose
And I never sabi to dey borrow pose 
But we go vibe my song together yeah
We go even perform together yeah
I fit no get the money for the Rose
I fit no get Porsche to dey post o
But we go they grind together
We go even perform together

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akolade Adegboyega, Jude Ore, Oluwatodunni Obafemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Together Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Together Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4158012/Puppy+Pound/Together>.

    Missing lyrics by Puppy Pound?

    Know any other songs by Puppy Pound? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Together

    38
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A Grace Jones
    B George Micheals
    C The Doors
    D Blood Sweat & Tears

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Puppy Pound tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!