Together
Puppy Pound
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah yeah yeah yeah yeah It's Bichon, Lookadat Because her friends say Leave him and go for Ade Let the bad energy boy stay away yeah Bad energy stay away (Far away) But you don't listen and you stay with me No matter the lies that are told by Raheem Yeah Ooh oh Cause I no be quty wey go sing for you (Say what) Yeah I no be Shakespeare wey go tell you story I no be AY wey go make you laugh See I no be Kida wey go make you dance See I no be Flyboy wey go sing for you Yeah I no be Chinua wey go tell you story I no be Craze clown wey go make you laugh And I no be Rott wey go make you dance I know your friends don dey talk say Make you find better guy abi wetin Say this guy he no fresh o Say make you gree for Martins But baby you no leave me (No, no) You stood by me o gboin gboin Baby you no send them, o ti mi leyin I fit no get the money for the rose And I never sabi to dey borrow pose But we go vibe my song together yeah We go even perform together yeah I fit no get the money for the Rose I fit no get Porsche to dey post o But we go they grind together We go even perform together Girl you know you are perfect shey Even brother tolu talk am Girl you know I no deserve you Still you dey with me You teach me say Money no be love o Money no be happiness And I give you all my all because I know your friends don dey talk say Make you find better guy abi wetin Say this guy he no fresh o Say make you gree for Martins But baby you no leave me (No, no) You stood by me o gboin gboin Baby you no send them, o ti mi leyin I fit no get the money for the rose And I never sabi to dey borrow pose But we go vibe my song together yeah We go even perform together yeah I fit no get the money for the Rose I fit no get Porsche to dey post o But we go they grind together We go even perform together I fit to die for your matter I fit dey go down, I fit to drown for the water I want make we stay together E go better, Fight for you like Mayweather I no believe say I talk am It's the thing from my heart Don't think we can ever be part It's the thing from my heart Don't think we can ever be part My friends don dey talk say Make you find better guy abi wetin Say this guy he no fresh o Say make you gree for Demola But baby you no leave me (No, no) You stood by me o gboin gboin Baby you no leave me, o ti mi leyin I fit no get the money for the rose And I never sabi to dey borrow pose But we go vibe my song together yeah We go even perform together yeah I fit no get the money for the Rose I fit no get Porsche to dey post o But we go they grind together We go even perform together I fit no get the money for the rose And I never sabi to dey borrow pose But we go vibe my song together yeah We go even perform together yeah I fit no get the money for the Rose I fit no get Porsche to dey post o But we go they grind together We go even perform together
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Akolade Adegboyega, Jude Ore, Oluwatodunni Obafemi
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Together Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4158012/Puppy+Pound/Together>.
Discuss the Together Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In