Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy)

Joseph Fabs

0 fans

Joseph Fabs


2:55
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Answer my call
Oya make you answer my call
Baby make you answer my call
I say make you answer my call
No dey use me dey catch cruise

I no like the things wey you dey do me
(Hmm wey you dey do me)
E dey be like say you don juju me
(You don juju me)
And I know say girl you sef dey feel me
(Dem be feeling the boy feeling the boy)
Plenty girls na you dey do me
Oh na na na na

Koletoyen o
If I call your number girl make you answer 
Koletoyen
Pick up your phone no dey shoot me lamba
Koletoyen
You know say I cool but girl stop the drama
Koletoyen
When I call your number abeg make you answer

Answer my call
(Call)
Oya make you answer my call
(Call)
Baby make you answer my call
(Call)
I say make you answer my call
No dey use me dey catch cruise
Answer my call
(Call)
Oya make you answer my call
(Call)
Baby make you answer my call
(Call)
I say make you answer my call
No dey use me dey catch cruise

I no like the things wey you dey do me
(Kuronbe)
You con dey act like say na movie
(Gan gan)
Shey because of say I don dey toast you
Otiwa pompous otiwa boastful 
(Eh otiwa boastful)

Koletoyen o
Shey na because say you got sexy body 
Koletoyen
Shey na because say many men dey for your matter
Koletoyen
Mi a come fi ya heart mi nah come fi ya body
Koletoyen
If I call baby girl no dey give me lamba

Answer my call
(Call)
Oya make you answer my call
(Call)
Baby make you answer my call
(Call)
I say make you answer my call
No dey use me dey catch cruise
Answer my call
(Call)
Oya make you answer my call
(Call)
Baby make you answer my call
(Call)
I say make you answer my call
No dey use me dey catch cruise

Baby answer ko pick up the call
No dey use me dey do shakara
I go hustle I go make the money
Change your life and bless your mama
I dey call you baby
(Pick my call pick my call uh uh)
I dey wait o baby
(Pick my call pick my call uh uh)
Baby baby baby
(Pick my call pick my call uh uh)
Gbe phone e gbe body e
(Pick my call pick my call uh uh)
(Pick my call pick my call uh uh)
(Pick my call pick my call uh uh)
Baby baby baby 
(Pick my call pick my call uh uh)
Baby baby bay
(Pick my call pick my call uh uh)
(Pick my call pick my call uh uh)

Pristine sounds

Baby answer
Answer
Classic

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayokunle Adepeko, Koko Umoren, Oluwaseun Fabode

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4226976/Joseph+Fabs/Answer+My+Call+%28feat.+Koko%2C+Da+Tatoo%2C+Jay+Fashion%2C+Patanman%2C+Mesiogo%2C+Ibrochizzy%29>.

    Missing lyrics by Joseph Fabs?

    Know any other songs by Joseph Fabs? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy)

    195
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I kissed a girl and I liked it, the taste of her ____________"
    A was like crabstick
    B felt like plastic
    C berry chapstick
    D cherry chapstick

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joseph Fabs tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!