Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy)
Joseph Fabs
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Answer my call Oya make you answer my call Baby make you answer my call I say make you answer my call No dey use me dey catch cruise I no like the things wey you dey do me (Hmm wey you dey do me) E dey be like say you don juju me (You don juju me) And I know say girl you sef dey feel me (Dem be feeling the boy feeling the boy) Plenty girls na you dey do me Oh na na na na Koletoyen o If I call your number girl make you answer Koletoyen Pick up your phone no dey shoot me lamba Koletoyen You know say I cool but girl stop the drama Koletoyen When I call your number abeg make you answer Answer my call (Call) Oya make you answer my call (Call) Baby make you answer my call (Call) I say make you answer my call No dey use me dey catch cruise Answer my call (Call) Oya make you answer my call (Call) Baby make you answer my call (Call) I say make you answer my call No dey use me dey catch cruise I no like the things wey you dey do me (Kuronbe) You con dey act like say na movie (Gan gan) Shey because of say I don dey toast you Otiwa pompous otiwa boastful (Eh otiwa boastful) Koletoyen o Shey na because say you got sexy body Koletoyen Shey na because say many men dey for your matter Koletoyen Mi a come fi ya heart mi nah come fi ya body Koletoyen If I call baby girl no dey give me lamba Answer my call (Call) Oya make you answer my call (Call) Baby make you answer my call (Call) I say make you answer my call No dey use me dey catch cruise Answer my call (Call) Oya make you answer my call (Call) Baby make you answer my call (Call) I say make you answer my call No dey use me dey catch cruise Baby answer ko pick up the call No dey use me dey do shakara I go hustle I go make the money Change your life and bless your mama I dey call you baby (Pick my call pick my call uh uh) I dey wait o baby (Pick my call pick my call uh uh) Baby baby baby (Pick my call pick my call uh uh) Gbe phone e gbe body e (Pick my call pick my call uh uh) (Pick my call pick my call uh uh) (Pick my call pick my call uh uh) Baby baby baby (Pick my call pick my call uh uh) Baby baby bay (Pick my call pick my call uh uh) (Pick my call pick my call uh uh) Pristine sounds Baby answer Answer Classic
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Ayokunle Adepeko, Koko Umoren, Oluwaseun Fabode
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4226976/Joseph+Fabs/Answer+My+Call+%28feat.+Koko%2C+Da+Tatoo%2C+Jay+Fashion%2C+Patanman%2C+Mesiogo%2C+Ibrochizzy%29>.
Discuss the Answer My Call (feat. Koko, Da Tatoo, Jay Fashion, Patanman, Mesiogo, Ibrochizzy) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In