Believe

Jonkay

0 fans

Jonkay


3:26

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

People claim
To be waiting on God
They got wants, they got needs
But they lack faith
All they do is to pray every day
Not to mention his grace
Oh, what a shame
See me I live by his grace
With a smile every day
Saying, God is great
Cause he's the Lord
He's the almighty God
All he needs
Is for you to believe
This time you go dey on relief
All the good things you know
Dem go dey on repeat
For your case
Bad people no go see you
That girl
Wey dey use you catch cruise
Go dey search for your case
You too dey get sleepless nights
In the name of hustle
Las Las you go make am
My God all this things
I dey pray, I believe
By your grace, Las Las
They go work for my case
Life oh, life e hard oh oh
All the people, just dey cry oh
Some will want to
Take their lives oh oh, yeah
Life oh, life e hard oh oh
All the people, just dey cry oh
Some will want to
Take their lives oh oh, yeah
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
You still dey think of today
And tomorrow never sure
You have a lot in mind
You still dey call
All your heartbreak and pains
In the past still dey burn
You got a red but
You still dey ball
See you crush is amazing
So attractive
But she no dey give you eye
Not at all
Those you call friends
Dey famz you
They want to have their way
But when the Lord invole
They all become a false
See today is another day
Make your blessings
Approach you, no delay
Make e take
All the negative vibes away
Make e come to your aid
Make e show you way
I say today is another day
Now they want to
Catch your cruise
It's a privilege
All they see is your bright
And your better life
Yes the Lord changed your case
With amazing grace
Life oh, life e hard oh oh
All the people, just dey cry oh
Some will want to
Take their lives oh oh, yeah
Life oh, life e hard oh oh
All the people, just dey cry oh
Some will want to
Take their lives oh oh, yeah
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
If you believe
I pray my God go favor you
Life e no go hard for you
All his grace surface on you
Oh yeah...

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chinonso Onwusonye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Believe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Believe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5011314/Jonkay/Believe>.

    Missing lyrics by Jonkay?

    Know any other songs by Jonkay? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Believe

    30
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Golden Earring's 1973 and 1982 biggest hit singles?
    A Twilight Zone, When the Lady Smiles
    B Radar Love, When the Lady Smiles
    C Radar Love, Twilight Zone
    D Radar Love, Going to the Run

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jonkay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Believe

    »