Believe
Jonkay
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
People claim To be waiting on God They got wants, they got needs But they lack faith All they do is to pray every day Not to mention his grace Oh, what a shame See me I live by his grace With a smile every day Saying, God is great Cause he's the Lord He's the almighty God All he needs Is for you to believe This time you go dey on relief All the good things you know Dem go dey on repeat For your case Bad people no go see you That girl Wey dey use you catch cruise Go dey search for your case You too dey get sleepless nights In the name of hustle Las Las you go make am My God all this things I dey pray, I believe By your grace, Las Las They go work for my case Life oh, life e hard oh oh All the people, just dey cry oh Some will want to Take their lives oh oh, yeah Life oh, life e hard oh oh All the people, just dey cry oh Some will want to Take their lives oh oh, yeah If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you You still dey think of today And tomorrow never sure You have a lot in mind You still dey call All your heartbreak and pains In the past still dey burn You got a red but You still dey ball See you crush is amazing So attractive But she no dey give you eye Not at all Those you call friends Dey famz you They want to have their way But when the Lord invole They all become a false See today is another day Make your blessings Approach you, no delay Make e take All the negative vibes away Make e come to your aid Make e show you way I say today is another day Now they want to Catch your cruise It's a privilege All they see is your bright And your better life Yes the Lord changed your case With amazing grace Life oh, life e hard oh oh All the people, just dey cry oh Some will want to Take their lives oh oh, yeah Life oh, life e hard oh oh All the people, just dey cry oh Some will want to Take their lives oh oh, yeah If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you If you believe I pray my God go favor you Life e no go hard for you All his grace surface on you Oh yeah...
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Believe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5011314/Jonkay/Believe>.
Discuss the Believe Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In