Kilofe

Yong Surf

0 fans

Yong Surf


2:45

 Struggling with Kilofe? Become a better singer in 30 days with these videos!

Baby kilofe bae be gwam ife ichoro baby mu
Mmm kilofe bae be
Buy you gucci bag just to tease you
Kilofe bae be
Gwam ife ichoro baby mu
I go buy saint laurent for you
Me I no dey brag you should know that
Girlie when I buy I buy for two (For two)
Say na one for me one for you (One for you yeah)
Me I love the thing that you do me (Oou oooh)
Girl you carry fire make I quench am (Make I quench am)
Baby me I want to make a move
Baby this my move is on you
Every night and day sey na you
Even when I sing sey na you ooouu
Oh baby girl you know your body bad eeh
Your body dey always dey turn me on
Na you wey dey mess up my mind eeh
No go leave me when body dey hot oo
Temperature always dey rise eeh
When you no dey by my side for long oo
I want you no be only for tonight eeh
Oh baby girl you one in a million
Baby kilofe bae be
Gwam ife ichoro baby mu
Mmm kilofe bae be
Buy you gucci bag just to tease you
Kilofe bae be
Gwam ife ichoro baby mu
I go buy saint laurent for you ooouu
Me I no dey brag you should know that
One two three four
Five six seven eight
Nine two five woaw
Run it back
Girlie when I pull up pull up them go know (Them go know)
Sey na me dey pull up pull up shey you know (Shey you know)
Girls them are pull up pull up to my condo (To my condo oo)
Me I go dey turn up turn up for the show energy (Energyyy)
Oh baby girl you know you body bad eeeh
Your body dey always dey turn me on
Na you wey dey mess up my mind eeeh
No go leave me when body dey hot oo
My temperature always dey rise eeeh
When you no dey by my side for long oo (For long oo yeah yeah yeah)
I want you no be only tonight eeh
Oh baby girl you one in a million
Baby kilofe bae be
Gwam ife ichoro baby mu
Mmmm kilofe bae be
Buy you gucci bag just to tease you
Kilofe bae be
Gwam ife ichoro baby mu
I go buy saint laurent for you
Me I no dey brag you should know that

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chibuzor Odike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kilofe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kilofe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5112516/Yong+Surf/Kilofe>.

    Missing lyrics by Yong Surf?

    Know any other songs by Yong Surf? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Kilofe

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    There once was a ship that put to sea; The name of the ship was the ___________.
    A Holly O'Pea
    B Billy O' Tea
    C Willy O'Sea
    D Silly O'Sea

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yong Surf tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!