Kilofe
Yong Surf
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Baby kilofe bae be gwam ife ichoro baby mu Mmm kilofe bae be Buy you gucci bag just to tease you Kilofe bae be Gwam ife ichoro baby mu I go buy saint laurent for you Me I no dey brag you should know that Girlie when I buy I buy for two (For two) Say na one for me one for you (One for you yeah) Me I love the thing that you do me (Oou oooh) Girl you carry fire make I quench am (Make I quench am) Baby me I want to make a move Baby this my move is on you Every night and day sey na you Even when I sing sey na you ooouu Oh baby girl you know your body bad eeh Your body dey always dey turn me on Na you wey dey mess up my mind eeh No go leave me when body dey hot oo Temperature always dey rise eeh When you no dey by my side for long oo I want you no be only for tonight eeh Oh baby girl you one in a million Baby kilofe bae be Gwam ife ichoro baby mu Mmm kilofe bae be Buy you gucci bag just to tease you Kilofe bae be Gwam ife ichoro baby mu I go buy saint laurent for you ooouu Me I no dey brag you should know that One two three four Five six seven eight Nine two five woaw Run it back Girlie when I pull up pull up them go know (Them go know) Sey na me dey pull up pull up shey you know (Shey you know) Girls them are pull up pull up to my condo (To my condo oo) Me I go dey turn up turn up for the show energy (Energyyy) Oh baby girl you know you body bad eeeh Your body dey always dey turn me on Na you wey dey mess up my mind eeeh No go leave me when body dey hot oo My temperature always dey rise eeeh When you no dey by my side for long oo (For long oo yeah yeah yeah) I want you no be only tonight eeh Oh baby girl you one in a million Baby kilofe bae be Gwam ife ichoro baby mu Mmmm kilofe bae be Buy you gucci bag just to tease you Kilofe bae be Gwam ife ichoro baby mu I go buy saint laurent for you Me I no dey brag you should know that
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Kilofe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5112516/Yong+Surf/Kilofe>.
Discuss the Kilofe Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In