Oduh (feat. O.G)

Jaguarabel

0 fans

Jaguarabel


3:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Bai bai bai bai bai bai
Bai bai bai bai bai bai

Og baby o
Say Make I be your bobo
You Dey make me nor nor
If you no pick me I sleep for your door
See the song wey I sing odoo

Make I dey for your door
Make I call you oduh
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh

Yeah
Say If you see my mama
Say Make you tell my mama
She don carry me go (Who)
Ohema carry go (Ohema carry me go)
And make I see that baga
Wey wan put assunder
Na water go carry you go
Water carry you go
Cause girl I've fallen for your love o
I no know Wetin you give me chop o (Ehn)
Could it be your shitor o
Cause now I'm standing at your door
Say girl I've fallen for your love o
I no know Wetin you give me chop o
Could it be your jollof o
Cause now I'm standing at your door o
And I'm addicted your love o


Make I dey for your door
Make I call you oduh
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh, odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh

Let me see you shake and go down
Make a badman fix up your crown
Wine up on me gently slow down
Eyyy slow down slow down

Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole

Make I dey for your door (Gbesoke gbesoke)
Make I call you oduh (Komole komole)
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh

Make I be your bobo 
Oduh odunewu
Can you give me some more
Kpomo kpomo isiewu eh

Gbesoke gbesoke
Komole komole
Gbesoke Gbesoke
Komole komole ahan

Say Make I be your bobo
You Dey make me nor nor
If you no pick me I sleep for your door
See the song wey I sing odoo
Make I be your bobo

Ahhn ah

As we just dey enter the place
Whenever they see me dey craze, me I wan play
Giving me that thing to make a badman like me wan change pastor
As she telling me say me I too chyke her
But I play just like a controller
She wanna tell me say

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abel Abba, Daniel Ogbomah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oduh (feat. O.G) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oduh (feat. O.G) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5279480/Jaguarabel/Oduh+%28feat.+O.G%29>.

    Missing lyrics by Jaguarabel?

    Know any other songs by Jaguarabel? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Oduh (feat. O.G)

    228
    7     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Neil Finn is more known as a member of which band?
    A Spandau Ballet
    B ABC
    C Erasure
    D Crowded House

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jaguarabel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!