Oduh (feat. O.G)
Jaguarabel
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Bai bai bai bai bai bai Bai bai bai bai bai bai Og baby o Say Make I be your bobo You Dey make me nor nor If you no pick me I sleep for your door See the song wey I sing odoo Make I dey for your door Make I call you oduh Can you gimme some more I wan spray you the doh Make I Dey for your door Odoh odunewu Can you gimme kpomo Kpomo kpomo isiewu eh Yeah Say If you see my mama Say Make you tell my mama She don carry me go (Who) Ohema carry go (Ohema carry me go) And make I see that baga Wey wan put assunder Na water go carry you go Water carry you go Cause girl I've fallen for your love o I no know Wetin you give me chop o (Ehn) Could it be your shitor o Cause now I'm standing at your door Say girl I've fallen for your love o I no know Wetin you give me chop o Could it be your jollof o Cause now I'm standing at your door o And I'm addicted your love o Make I dey for your door Make I call you oduh Can you gimme some more I wan spray you the doh Make I Dey for your door Odoh, odunewu Can you gimme kpomo Kpomo kpomo isiewu eh Let me see you shake and go down Make a badman fix up your crown Wine up on me gently slow down Eyyy slow down slow down Gbesoke gbesoke I say komole komole Gbesoke gbesoke I say komole komole Gbesoke gbesoke I say komole komole Gbesoke gbesoke I say komole komole Make I dey for your door (Gbesoke gbesoke) Make I call you oduh (Komole komole) Can you gimme some more I wan spray you the doh Make I Dey for your door Odoh odunewu Can you gimme kpomo Kpomo kpomo isiewu eh Make I be your bobo Oduh odunewu Can you give me some more Kpomo kpomo isiewu eh Gbesoke gbesoke Komole komole Gbesoke Gbesoke Komole komole ahan Say Make I be your bobo You Dey make me nor nor If you no pick me I sleep for your door See the song wey I sing odoo Make I be your bobo Ahhn ah As we just dey enter the place Whenever they see me dey craze, me I wan play Giving me that thing to make a badman like me wan change pastor As she telling me say me I too chyke her But I play just like a controller She wanna tell me say
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Oduh (feat. O.G) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5279480/Jaguarabel/Oduh+%28feat.+O.G%29>.
Discuss the Oduh (feat. O.G) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In