Matter (feat. Nero Jr & Blinking)

Nero JR X Blinking

0 fans

Nero JR X Blinking


4:02
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Di di di den den den
Di di di den den den
Di di di den den den
Di di di den den den ooh
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country i say no yawa
Even my pikin for house
Don dey shout up nepa
Yee
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country i say no yawa
Even my pikin for house
Don dey shout up nepa
But e no really matter
Shey we really love one another
E no really matter
How far we can go with one another
E no really matter
Shey we really love one another
E no really matter
How far we can go with one another
For my country o
Only rich men get the Jolly o
Rich get Richer and the poor get screwed
Blacklives matter but we no go School
Police arrest you cos you get tattoos
Are we really criminals?
Music industry must feel us
It’s been a Long way but i'm still curious
What if i no get to blow
What if blinking kon dey on a low o
But my mama say no be so
Jafun orie make you leave other's alone
What if I no go get to blow
What if nero kon day on a low
But my mama say no be so
Jafun orie make you leave other's alone
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country i say no yawa
Even my pikin for house
Don dey shout up nepa
Yee
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country i say no yawa
Even my pikin for house
Don dey shout up nepa
But e no really matter
Shey we really love one another
E no really matter
How far we can go with one another
E no really matter
Shey we really love one another
E no really matter
How far we can go with one another
Loju titi omo oro don suffer
Joko si junction
Tio sowo pizza
Bread ati ewa iya kudi lafin ginger
Da chelsea sara tioba sowo oja
Money came in big bag gon ni
Anu nii mo ri gba gon ni
Money came in big bag gon ni
Anu nii mo ri gba gon ni
Ninu akodu latin je munukun
Laye groundnut ati guguru
Shadow koma watch bi guguru
For this life brother just dey do goodu
Holy water baba pour me Haa
Holy water baba quench their Fire Haa
Holy water baba pour me Haa
Holy water baba quench their Fire Haa
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country i say no yawa
Even my pikin for house
Do dey shout up nepa
Yee
If i start to dey yarn matter
All my people dem go say
I don dey para
For my own country
For my own country
For we own country
We go dey dey like this
We go dey do like this
It is vibes on vibes
Vibes all night

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Babatunde Folorunsho, Olamilekan Abodunrin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Matter (feat. Nero Jr & Blinking) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Matter (feat. Nero Jr & Blinking) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5296819/Nero+JR+X+Blinking/Matter+%28feat.+Nero+Jr+%26+Blinking%29>.

    Missing lyrics by Nero JR X Blinking?

    Know any other songs by Nero JR X Blinking? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Matter (feat. Nero Jr & Blinking)

    178
    20     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Lou Gramm is more known as a member of which band?
    A Giant
    B Foreigner
    C Mr. Big
    D U2

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nero JR X Blinking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!