Matter (feat. Nero Jr & Blinking)
Nero JR X Blinking
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Di di di den den den Di di di den den den Di di di den den den Di di di den den den ooh If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country i say no yawa Even my pikin for house Don dey shout up nepa Yee If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country i say no yawa Even my pikin for house Don dey shout up nepa But e no really matter Shey we really love one another E no really matter How far we can go with one another E no really matter Shey we really love one another E no really matter How far we can go with one another For my country o Only rich men get the Jolly o Rich get Richer and the poor get screwed Blacklives matter but we no go School Police arrest you cos you get tattoos Are we really criminals? Music industry must feel us It’s been a Long way but i'm still curious What if i no get to blow What if blinking kon dey on a low o But my mama say no be so Jafun orie make you leave other's alone What if I no go get to blow What if nero kon day on a low But my mama say no be so Jafun orie make you leave other's alone If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country i say no yawa Even my pikin for house Don dey shout up nepa Yee If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country i say no yawa Even my pikin for house Don dey shout up nepa But e no really matter Shey we really love one another E no really matter How far we can go with one another E no really matter Shey we really love one another E no really matter How far we can go with one another Loju titi omo oro don suffer Joko si junction Tio sowo pizza Bread ati ewa iya kudi lafin ginger Da chelsea sara tioba sowo oja Money came in big bag gon ni Anu nii mo ri gba gon ni Money came in big bag gon ni Anu nii mo ri gba gon ni Ninu akodu latin je munukun Laye groundnut ati guguru Shadow koma watch bi guguru For this life brother just dey do goodu Holy water baba pour me Haa Holy water baba quench their Fire Haa Holy water baba pour me Haa Holy water baba quench their Fire Haa If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country i say no yawa Even my pikin for house Do dey shout up nepa Yee If i start to dey yarn matter All my people dem go say I don dey para For my own country For my own country For we own country We go dey dey like this We go dey do like this It is vibes on vibes Vibes all night
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Babatunde Folorunsho, Olamilekan Abodunrin
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Matter (feat. Nero Jr & Blinking) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5296819/Nero+JR+X+Blinking/Matter+%28feat.+Nero+Jr+%26+Blinking%29>.
Discuss the Matter (feat. Nero Jr & Blinking) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In