My Country

Eddy Carlos

0 fans

Eddy Carlos


3:26
11 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah
My country people
Wetin dey shele
I pledge to Nigeria
My country o
To be faithful
Loyal and honest
To serve Nigeria
With all my heart
And defend
Our unity
Eh eh
Now everything don change o
I say
Everything don spoil o
Oh oh
No peace
No unity
No love
No dignity
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care I
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care o
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
Na wetin dey happen
Na wetin dey shele o
This country
E don carry belle
Pikin when e go born
Nobody know
I no know tomorrow
Na only God know
This our leaders
Them know the truth
But still
Them pack soldiers
Kill all our youths
Oppression for this country
E no good o
Corruption for this country
E no good oh
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care I
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care I
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
End sars
End police brutality
End sars
Bad leaders
And bad government
If crocodile fit kill him own pikin
Tell me
Who I be
Am just small pikin
Me I no dey fear
Am here to speak to the truth
Gather all our youths
Together we move
One love
One unity
One peace
One dignity
We always rise
We standing tall
We no go fall
We going high.
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care
My country Naija
Don spoil o
Everything
Don jabaru
Bad leaders
Bad government
Everywhere
Them kill all our youth
They don't even care o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: EDDY POLICE

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Country Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Country Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5359879/Eddy+Carlos/My+Country>.

    Missing lyrics by Eddy Carlos?

    Know any other songs by Eddy Carlos? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    My Country

    23
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Erasure's hit song A Little Respect, what is the final word in the line: "Soul, I hear you ......"?
    A shouting
    B talking
    C calling
    D falling

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eddy Carlos tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    My Country

    »
    • Christmas With a Capital C