My Country
Eddy Carlos
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ah My country people Wetin dey shele I pledge to Nigeria My country o To be faithful Loyal and honest To serve Nigeria With all my heart And defend Our unity Eh eh Now everything don change o I say Everything don spoil o Oh oh No peace No unity No love No dignity My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care I My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care o End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government Na wetin dey happen Na wetin dey shele o This country E don carry belle Pikin when e go born Nobody know I no know tomorrow Na only God know This our leaders Them know the truth But still Them pack soldiers Kill all our youths Oppression for this country E no good o Corruption for this country E no good oh My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care I My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care I End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government End sars End police brutality End sars Bad leaders And bad government If crocodile fit kill him own pikin Tell me Who I be Am just small pikin Me I no dey fear Am here to speak to the truth Gather all our youths Together we move One love One unity One peace One dignity We always rise We standing tall We no go fall We going high. My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care My country Naija Don spoil o Everything Don jabaru Bad leaders Bad government Everywhere Them kill all our youth They don't even care o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Country Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5359879/Eddy+Carlos/My+Country>.
Discuss the My Country Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In