October 1st

Chief Priest

0 fans

Chief Priest


4:33
17 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mario, Coming for the party right
Ok
It's October First
Independence you know
You know
To serve our fathers land
October 1st make you wait first
Na which kind independence
Which kind independence
I no feel no independent
Where is the independence

October 1st
Is a fest for the big man with a
Things in his belly
Make you wait October 1st
Every day for me, na the first day of the school
First day of the life
First day i gotha die
October 1st, make you wait first
Make we talk about the citizen first
October 1st, them say Naija
Na the time wey we get this independence
Ahh
I no feel like say i dey independent
Nah
I dey rely on my parents
My women and my niggaz
Them sef dey look up to Jehovah
Some guy wey dey for up there
With koboko in his right hand
Make I tell you
I no feel like independent
October 1st
But first
The Dj wear some clothes wey them soak
With the blood, but
You no seeam
Because you dey enjoy to dance in the graveyard
Dance within your pain
October 1st
You could wear your king clothe
Thank god for giving you food
Wey meat no complete inside the food
Listen, October 1st
Make you wait first
Boys dey vex
October 1st
Wetin you mean
Aby na holiday wey police no go
Gundown boys on the street for nothing
Aby na when people wey dey sick
Go get free medical attention
October 1st make you wait first
We need to talk afresh
Maybe people wey been die before
Them No been die for nothing
But the thing wey them been die for
E no come work out
Because some people come
From secret come take over
Knock them off
Like a military takeover
You don see the result now
We are democratically together
In this hunger
The man you been dey fight against
Don come over, become your oga
October first wetin you mean
Oga wait first
People first,  my citizen first
I need to reinvest on my interest
Enjoy your wealth
That comes from my sweat
You see
All those time that we bled
It's nothing but for the respect
Be that nation that heroes prophessed
Where citizens have nice things to confess
Oh
We need to start afresh

Na which kind independence
Which kind independence
I no feel no independent
Where is the independence

Independence for what
Independence of mindset
When yoy been dey fight
The person wey you been dey fight
Get im own culture
When you free
You still dey use him culture
Your boys dey sing dey still dey sell im products
Wetin dey worry you
October 1st
Independence from what
Independence from your ancestors
Look at your behaviour
You act like you are on liquor
They laugh you your neighbours
Even your children dishonoured
I know this is not your nature
Chief priest, October 1st
Everyday for me
Na the first day of my life
That i got to live
I got to die
I got to make decisions that affect my family
October 1st, make you wait first
We need to talk afresh
Start from beginning, make sense
Wetin be this sef
If na fight
We go go down, once more
Make we taste wetin e feel to be freeborn
Freedom from what
Freedom to live with my family
Very happily
With nothing to be fearing we
Ahh
October 1st
Everything wey una achieve
Na shit to me
Even patriots dey look for way to leave
Their god given country
October 1st na corruption wey you achieve
Yes, na wetin you achieve
But you get time to change
BCuz even god make us free
Give us independence
Carry your people first
Africa first, because they need you

Na which kind independence
Which kind independence
I no feel no independent
Where is the independence

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: John Chinda

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the October 1st Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "October 1st Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5538519/Chief+Priest/October+1st>.

    Missing lyrics by Chief Priest?

    Know any other songs by Chief Priest? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    October 1st

    8
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the American singer behind the 1978 disco hit "I Will Survive"?
    A Gwen McCrae
    B Donna Summer
    C Gloria Gaynor
    D Amii Stewart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chief Priest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!