Mumu

Lifetime records present Sezua


4:13
#1

 Struggling with Mumu? Become a better singer in 30 days with these videos!

Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
If adey tell dem say
Weting dem dey do no good
Your seat down for there you dey tokutoku
Wetin your eyes no see
Who carry blue na who carry black
Your mouth no fit stop to dey leak
Dem carry you go party
Nothing you no dey eat
When you start to dey purge
I say na everybody go see
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
If adey tell dem say
Weting dem dey do no good
You no get skills you no get degree
You out woman for house
You say na type you dey type
Na born you start to dey born
Energy dey flow your body
You say na fine boy you bi
You forget say one day
Your bone go turn to biscuit
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
If adey tell dem say
Weting dem dey do no good
As you lay your bed
So shall you lye
Shall you lye
Cause Noah no build ark when rain dey fall ooh
After the highness na Clear eyes oh brother
Na clear eyes
No go dey call me mumu
Cause na truth adey tell you
I know sey truth dey pain ooh
But the pain no pass regret ooh
Still some go call me mumu
Dem go say ano sabi anything
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
If adey tell dem say
Weting dem dey do no good
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
Dem go say abi mumu
Dem go say ano sabi anything
If adey tell dem say
Weting dem dey do no good

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tobi Eromosele

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mumu Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mumu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5591388/Lifetime+records+present+Sezua/Mumu>.

    Missing lyrics by Lifetime records present Sezua?

    Know any other songs by Lifetime records present Sezua? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "We're walking on air, we're taking our time. But God only knows this isn't reason or rhyme" are lyrics from which O.M.D. song?
    A Enola Gay
    B Tesla Girls
    C Silent Running
    D Telegraph

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lifetime records present Sezua tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!