Mumu
Lifetime records present Sezua
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything If adey tell dem say Weting dem dey do no good Your seat down for there you dey tokutoku Wetin your eyes no see Who carry blue na who carry black Your mouth no fit stop to dey leak Dem carry you go party Nothing you no dey eat When you start to dey purge I say na everybody go see Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything If adey tell dem say Weting dem dey do no good You no get skills you no get degree You out woman for house You say na type you dey type Na born you start to dey born Energy dey flow your body You say na fine boy you bi You forget say one day Your bone go turn to biscuit Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything If adey tell dem say Weting dem dey do no good As you lay your bed So shall you lye Shall you lye Cause Noah no build ark when rain dey fall ooh After the highness na Clear eyes oh brother Na clear eyes No go dey call me mumu Cause na truth adey tell you I know sey truth dey pain ooh But the pain no pass regret ooh Still some go call me mumu Dem go say ano sabi anything Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything If adey tell dem say Weting dem dey do no good Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything Dem go say abi mumu Dem go say ano sabi anything If adey tell dem say Weting dem dey do no good
Struggling with Mumu? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mumu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5591388/Lifetime+records+present+Sezua/Mumu>.
Discuss the Mumu Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In