Zombie

Slo-Mo

0 fans

Slo-Mo


2:50
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I wanna be your zombie
Hakunamatata
My baby no bother

Things dem dey say
I no dey yield
I just won touch you touch you down
Am hypnotized
Even for ma dream baby
Just me and you
Na your fine face
I just dey see

Woni moti je'fo
Am on a high pills
I no hear wetin dem talk
Oh lord com guide me

Woni pe moti je'fo
Am on a high pills
I no hear wetin dem talk
Oh lord com guide me

I wanna be your zombie

Hakunamatata
Ma baby no bother
Hakunamatata
No bother
I wanna be your zombie
No bother
I wanna be your zombie

Your waist line kill the market o
The beat vibe fill the market oh ey
Slow whyne slow whyne
Body shubi shubi gimmi slow vybe ey
I won chopu your asset oh
Baby no go handset for me my lady
Love you on a daily
Sho'ngbo

Woni moti je'fo
Am on a high pills
I no hear wetin dem talk
Oh lord com guide me

Woni pe moti je'fo
Am on a high pills
I no hear wetin dem talk
Oh lord com guide me

I wanna be your zombie

Hakunamatata
Ma baby no bother
Hakunamatata
No bother
I wanna be your zombie ey

Hakunamatata
Ma baby no bother

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Olofin ifedayo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zombie Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zombie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5595217/Slo-Mo/Zombie>.

    Missing lyrics by Slo-Mo?

    Know any other songs by Slo-Mo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Zombie

    9
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
    A you
    B we
    C I
    D now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slo-Mo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Zombie

    »