Zombie
Slo-Mo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
I wanna be your zombie Hakunamatata My baby no bother Things dem dey say I no dey yield I just won touch you touch you down Am hypnotized Even for ma dream baby Just me and you Na your fine face I just dey see Woni moti je'fo Am on a high pills I no hear wetin dem talk Oh lord com guide me Woni pe moti je'fo Am on a high pills I no hear wetin dem talk Oh lord com guide me I wanna be your zombie Hakunamatata Ma baby no bother Hakunamatata No bother I wanna be your zombie No bother I wanna be your zombie Your waist line kill the market o The beat vibe fill the market oh ey Slow whyne slow whyne Body shubi shubi gimmi slow vybe ey I won chopu your asset oh Baby no go handset for me my lady Love you on a daily Sho'ngbo Woni moti je'fo Am on a high pills I no hear wetin dem talk Oh lord com guide me Woni pe moti je'fo Am on a high pills I no hear wetin dem talk Oh lord com guide me I wanna be your zombie Hakunamatata Ma baby no bother Hakunamatata No bother I wanna be your zombie ey Hakunamatata Ma baby no bother
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Zombie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5595217/Slo-Mo/Zombie>.
Discuss the Zombie Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In