Wait

ENI

0 fans

ENI


2:43

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait
I gat the feeling gangan yea
They want the money no no yea
Won ma pemi bobo yen
Dem be carry my matter like a blog yea
Dem say I gat the workshop so I wrote there
Now my pen does the work investment
I be calling one girl for a rodeo
Cos she hear my song for tha radio
Wetin I gain
If gbedu no play
If money no dey
Wetin I gain
If gbedu no play
If shayo no dey
Wetin I learn
When people don hear
Say you dey that tv gan ni
Dem ah show you plenty loving
But wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait
Drop top
Phantom
Say you wanna ride out in a phantom
Say you wanna cruise town in a crop top
I be know that you see me in a nice top
Come around have fun
Say we gat the vibe and we have fun
Gat the juice on me like a carton
For I know after this na hangover
But we don't care we just throw bar
And I know that feeling is all over
Making us smoke loud in a rover
But wait wait wait
Girly your body way way way
Baby no dey play play play
I want that body today day day yea
Wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Eniola Bamgbola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wait Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wait Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5703810/ENI/Wait>.

    Missing lyrics by ENI?

    Know any other songs by ENI? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wait

    201
    11     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band has hits like Counting Stars, Apologize, and Good Life?
    A One Direction
    B Imagine Dragons
    C OneRepublic
    D Coldplay

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ENI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!