Wait
ENI
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Wait When the feeling don hot and everybody try to relate Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait Mogbana feli feli Nobody try to regulate Moni oya wait wait I gat the feeling gangan yea They want the money no no yea Won ma pemi bobo yen Dem be carry my matter like a blog yea Dem say I gat the workshop so I wrote there Now my pen does the work investment I be calling one girl for a rodeo Cos she hear my song for tha radio Wetin I gain If gbedu no play If money no dey Wetin I gain If gbedu no play If shayo no dey Wetin I learn When people don hear Say you dey that tv gan ni Dem ah show you plenty loving But wait When the feeling don hot and everybody try to relate Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait Mogbana feli feli Nobody try to regulate Moni oya wait wait Drop top Phantom Say you wanna ride out in a phantom Say you wanna cruise town in a crop top I be know that you see me in a nice top Come around have fun Say we gat the vibe and we have fun Gat the juice on me like a carton For I know after this na hangover But we don't care we just throw bar And I know that feeling is all over Making us smoke loud in a rover But wait wait wait Girly your body way way way Baby no dey play play play I want that body today day day yea Wait When the feeling don hot and everybody try to relate Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait Mogbana feli feli Nobody try to regulate Moni oya wait wait
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Wait Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5703810/ENI/Wait>.
Discuss the Wait Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In