AT LEAST

MAPHYA

0 fans

MAPHYA


2:40
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Owwww
Ohh naaa na na
Kalibar Dey pon de beat yooooo
Eeeeeiieee
If I tell you wetin Dey my mind ya
I bet you my guy you go cry ya
So many things Adey try ya
To fix am but I just dey tire
Obra nu b3 ko yie aaa sika nti but
Tell me which kind means I go use to get it ooo
So many boys on my neck everyday mep3
MOMO dem think say I've make it oooo
You for fit to make e rain on me
Cuz I know you've got de remedy
Abusua nu Dey depend on me
Baba make you show me de money
You for fit to make e rain on me
Cuz I know say you've got the remedy
Abusua nu Dey depend on me and ano go
Fi afford to loose but atleast
Make I pull up in my own Benz everyday
Make I pull up in my own Benz everyday
I for fit to buy my own house and stay
I for fit to buy my own house and stay
Make e no be say Adey love party
Make e no be say Adey love party
But Friday night make I chill at least
Buy Friday night make I chill at least
Mmmm
I was born to win so whatever you do me
Still I go win
My mama Dey sick and definitely she
Needs money to heal
I no mean to sin but anything wey go bring
Money am in
Counting one to six I mean I for make
Money through any means
Ma na ya ka jin tell me wetin she gain
She can't afford to frustrate everyday
And by all means I for make this money
Na de only thing wey keep bursting my
Brain
Akalatesor
Dem tell me before
But my ear dey tron
Me se ony3 yieso
My time Dey fall
And I jus my Dey bore
My mama Dey call
I no fi respond
You for fit to make e rain on me
Cuz I know you've got de remedy
Abusua nu Dey depend on me
Baba make you show me de money
You for fit to make e rain on me cuz I
Know say you've got the remedy
Abusua nu Dey depend on me and ano go
Fi afford to loose but atleast
Make I pull up in my own Benz everyday
Make I pull up in my own Benz everyday
I for fit to buy my own house and stay
I for fit to buy my own house and stay
Make e no be say Adey love party
Party party eeiii
But Friday night make I chill atleast
Buy Friday night make I chill at least
Make I pull up in my own Benz everyday
Make I pull up in my own Benz everyday
I for fit to buy my own house and stay
I for fit to buy my own house and stay
Make e no be say Adey love party
Make e no be say Adey love party
But Friday night make I chill atleast
Eeeeiieeee

 Struggling with AT LEAST? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: EMMANUEL YAKALIM, RAYMOND ODURO

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the AT LEAST Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "AT LEAST Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5977560/MAPHYA/AT+LEAST>.

    Missing lyrics by MAPHYA?

    Know any other songs by MAPHYA? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    AT LEAST

    527
    105     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Life is life (na na na na na) Labalab bab bab life (na na na na na)."
    A Silent Circle
    B Blue System
    C Opus
    D Modern Talking

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    MAPHYA tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!