AT LEAST
MAPHYA
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Owwww Ohh naaa na na Kalibar Dey pon de beat yooooo Eeeeeiieee If I tell you wetin Dey my mind ya I bet you my guy you go cry ya So many things Adey try ya To fix am but I just dey tire Obra nu b3 ko yie aaa sika nti but Tell me which kind means I go use to get it ooo So many boys on my neck everyday mep3 MOMO dem think say I've make it oooo You for fit to make e rain on me Cuz I know you've got de remedy Abusua nu Dey depend on me Baba make you show me de money You for fit to make e rain on me Cuz I know say you've got the remedy Abusua nu Dey depend on me and ano go Fi afford to loose but atleast Make I pull up in my own Benz everyday Make I pull up in my own Benz everyday I for fit to buy my own house and stay I for fit to buy my own house and stay Make e no be say Adey love party Make e no be say Adey love party But Friday night make I chill at least Buy Friday night make I chill at least Mmmm I was born to win so whatever you do me Still I go win My mama Dey sick and definitely she Needs money to heal I no mean to sin but anything wey go bring Money am in Counting one to six I mean I for make Money through any means Ma na ya ka jin tell me wetin she gain She can't afford to frustrate everyday And by all means I for make this money Na de only thing wey keep bursting my Brain Akalatesor Dem tell me before But my ear dey tron Me se ony3 yieso My time Dey fall And I jus my Dey bore My mama Dey call I no fi respond You for fit to make e rain on me Cuz I know you've got de remedy Abusua nu Dey depend on me Baba make you show me de money You for fit to make e rain on me cuz I Know say you've got the remedy Abusua nu Dey depend on me and ano go Fi afford to loose but atleast Make I pull up in my own Benz everyday Make I pull up in my own Benz everyday I for fit to buy my own house and stay I for fit to buy my own house and stay Make e no be say Adey love party Party party eeiii But Friday night make I chill atleast Buy Friday night make I chill at least Make I pull up in my own Benz everyday Make I pull up in my own Benz everyday I for fit to buy my own house and stay I for fit to buy my own house and stay Make e no be say Adey love party Make e no be say Adey love party But Friday night make I chill atleast Eeeeiieeee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: EMMANUEL YAKALIM, RAYMOND ODURO
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"AT LEAST Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5977560/MAPHYA/AT+LEAST>.
Discuss the AT LEAST Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In