Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws)

JtreesEntertainmnet

0 fans

JtreesEntertainmnet

4:07
10 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)

Work and no play make me a doll boy
That na enough reason to enjoy
If you no like better thing na you know
As for me and my guys here we go blow
To all the hustlers hi five
But know enjoyment follow for life
As we dey win make we celebrate
Man wey no hustle do beg with plate
Some people wan put us for shame
Now we dey flex dem no yan again
I don put in work you no dey see
Naim make me dey pop Hennessey
No allow nothing to stop your grind
Wetin you dey seek you go find
Just do the things wey dey your mind
Or we go leave you for behind
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
Fine girl she like to party
Call you friends make dem come jolly
Sey today we go spend money
We don shayo make we gum body oh
Sey na party after party oh
Tree tour make we go jaye oh
After this you go call me honey oh
Man hustle make you get money oh (eh eh oh)
We don enter this party oh (eh eh oh)
We don enter this gbedu kama jaye oh (shaye oh)
Na so, alowo laye mo
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
I pray for God to bless me
Na better news dey sweet body
No time for enemy, no come here with bad energy
We dey for VIP so we no dey leave till morning
Happiness wey na free, why man go come dey worry
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo)
We no care no care about nobody (Jekor omo)
Oya shake your body (Jekor omo)
Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo)
We no care about nobody (Jekor omo)
Oya make we dey jolly (Jekor omo)
Shaye you know sey we like to party
Shaye you know sey we like to jolly

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Joseph Agagowei, Pere Embiowei

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6067235/JtreesEntertainmnet/Party+Starter+%28feat.+Jboi+%26+Mr+Claws%29>.

    Missing lyrics by JtreesEntertainmnet?

    Know any other songs by JtreesEntertainmnet? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws)

    42
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Thank U, Next:
    B Dangerous Woman
    C Sweetener World
    D Positions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    JtreesEntertainmnet tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!