Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws)
JtreesEntertainmnet
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Work and no play make me a doll boy That na enough reason to enjoy If you no like better thing na you know As for me and my guys here we go blow To all the hustlers hi five But know enjoyment follow for life As we dey win make we celebrate Man wey no hustle do beg with plate Some people wan put us for shame Now we dey flex dem no yan again I don put in work you no dey see Naim make me dey pop Hennessey No allow nothing to stop your grind Wetin you dey seek you go find Just do the things wey dey your mind Or we go leave you for behind Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Fine girl she like to party Call you friends make dem come jolly Sey today we go spend money We don shayo make we gum body oh Sey na party after party oh Tree tour make we go jaye oh After this you go call me honey oh Man hustle make you get money oh (eh eh oh) We don enter this party oh (eh eh oh) We don enter this gbedu kama jaye oh (shaye oh) Na so, alowo laye mo Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) I pray for God to bless me Na better news dey sweet body No time for enemy, no come here with bad energy We dey for VIP so we no dey leave till morning Happiness wey na free, why man go come dey worry Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Shay you know sey e do reach time to party (Jekor omo) We no care no care about nobody (Jekor omo) Oya shake your body (Jekor omo) Shay you know sey e don reach time to party (Jekor omo) We no care about nobody (Jekor omo) Oya make we dey jolly (Jekor omo) Shaye you know sey we like to party Shaye you know sey we like to jolly
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Joseph Agagowei, Pere Embiowei
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6067235/JtreesEntertainmnet/Party+Starter+%28feat.+Jboi+%26+Mr+Claws%29>.
Discuss the Party Starter (feat. Jboi & Mr Claws) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In