PTSD

Acelord

0 fans

Acelord


3:23
#1

 Struggling with PTSD? Become a better singer in 30 days with these videos!

Dey call it PTSD
But I'm just happy I'm free
Blind folded for like 3 days bros I no bin Dey see
Dem bin tie us like thief
But na we dem Dey thief
If 20 million no come out we go kill you by next week
Me wey Dey ball Dey thank God say we don Dey Friday dis week
Na that time I truly feel!
I  kidnapping Dey  be
Na codeine carry us commot house bros we just bin wan sip
Young rich fly niggaz all gold everything

It was 2016
Dey caught a nigga sleeping
I know say e don red
Wen den kidnap me and my g
Nothing wey we no see One of d boys name na small shit
Start to rub my nigga bears Dey call my guy him hubby
No b story i Dey form dis time was really ugly
Dem put gun for my head Dey tell me call ur mummy
If dem no pay d ransom
We go cut all your body
Sell am give all dis ritualist
Just 2 make our money
We no Dey play bros u see dis our hustle no funny
Na do or die so u better start 2 Dey beg ur mummy
We no play
Wetin we like hear
Na oga I go pay
Or d money don Dey for road Dey come we no like delay

Dey call am PTSD
But I'm just happy I'm free
Blind folded for like 3 days bros I no bin Dey see
Dem bin tie us like thief
But na we dem Dey thief
If 20 million no come out we go kill you by next week
Me wey Dey ball Dey thank God say we don Dey Friday dis week
Na that time I truly feel!
I  kidnapping Dey  be
Na codeine carry us commot house bros we just bin wan sip
Young rich fly niggaz all gold everything

10 hours no b joke we still Dey waka inside bush
Una go die today na we talk am
No b Bobo juice
Meanwhile I just Dey tink of all d bad tins wey I don do
I no join cult
I no rob
I no kill wen I bin Dey school
So wetin sup
Baba God y your pikin go die like dis
4th day inside d bush
Bros na ground we bin Dey sleep
All d bread we bin Dey chop
D crumbs near were we dey sleep
Na that night soldier ant see 2 to come out no b beans
2 hours later later omo you need to see d rain wey fall
E b like all d angels for heaven agree to cry by 4
No b say I like 2 stop but d story Dey too long

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ORITSEWEYINMI AKARUESE

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PTSD Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PTSD Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6182624/Acelord/PTSD>.

    Missing lyrics by Acelord?

    Know any other songs by Acelord? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    PTSD

    12
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Blank Space Taylor Swift: got a ____ ____ __ _______ they'll tell me i'm insane.
    A long list of ex lovers
    B lot of Starbucks lovers
    C lot of Starbucks mothers
    D long list of some lovers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Acelord tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    PTSD

    »
    • Star Trek Discovery