High

SnugBeatz

0 fans

SnugBeatz

SnugBeatz is a musical artist who specializes in producing hip-hop beats. Their production style is known for its catchy melodies, heavy basslines, and unique soundscapes. SnugBeatz has gained a reputation for creating energetic and head-nodding instrumentals that are widely utilized by rappers and singers in the hip-hop community. They have been recognized for their versatility in creating different styles and moods within their beats, making them a sought-after producer in the industry. Their music has been featured in various projects, contributing to their growing presence and influence in the hip-hop music scene. more »


3:09
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wetin I carry dikwa ogologo
My money too long pass Kilimanjaro
I see you fine girl asa okpotokpo
Love the way you standing akimbo

I say some people worster than pandemic
If you be Goliath I go be your David
Say you holy pass take affidavit

I was high when I sing this song
E dey bounce like a ding ding dong
Melody when I sing my song
I don't give what I can't afford
Ronaldo wey dey play the ball
As I dey ball Na so I dey score
Hear my voice whenever I call
I cannot do it all

I dey give dem give dem vibe now
Anytime I drop this banger
Dem dey dance to the vibe now
Anytime I sing my song
I dey give dem banger
Anytime I drop this fire na na
Give dem banger whenever I drop this song

You dey form galadima
Dem dey watch am like cinema
Dem dey dance shakatakataka for my matter, for my matter

I say some people worster than pandemic
If you be Goliath I go be your David
Say you holy pass take affidavit

O fe se lu ayakata
O fe se wón ayakata
O fe se wun ayakata
Ayakata ayokoto

Uhh nuh Snug D pon di riddim agaaaain
Juicychef uhh nuh I make it Juicy

I say some people worster than pandemic
If you be Goliath I go be your David
Say you holy pass take affidavit

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Snug Beatz

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the High Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "High Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6540298/SnugBeatz/High>.

    Missing lyrics by SnugBeatz?

    Know any other songs by SnugBeatz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    High

    4
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What’s the most-played song of all time on American radio?
    A Can’t Take My Eyes Off of You
    B Yesterday
    C You’ve Lost That Lovin’ Feelin’
    D Stand By Me

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SnugBeatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    High

    »