High
SnugBeatz
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Wetin I carry dikwa ogologo My money too long pass Kilimanjaro I see you fine girl asa okpotokpo Love the way you standing akimbo I say some people worster than pandemic If you be Goliath I go be your David Say you holy pass take affidavit I was high when I sing this song E dey bounce like a ding ding dong Melody when I sing my song I don't give what I can't afford Ronaldo wey dey play the ball As I dey ball Na so I dey score Hear my voice whenever I call I cannot do it all I dey give dem give dem vibe now Anytime I drop this banger Dem dey dance to the vibe now Anytime I sing my song I dey give dem banger Anytime I drop this fire na na Give dem banger whenever I drop this song You dey form galadima Dem dey watch am like cinema Dem dey dance shakatakataka for my matter, for my matter I say some people worster than pandemic If you be Goliath I go be your David Say you holy pass take affidavit O fe se lu ayakata O fe se wón ayakata O fe se wun ayakata Ayakata ayokoto Uhh nuh Snug D pon di riddim agaaaain Juicychef uhh nuh I make it Juicy I say some people worster than pandemic If you be Goliath I go be your David Say you holy pass take affidavit
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"High Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6540298/SnugBeatz/High>.
Discuss the High Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In