Give baba Praise

Perez Siaisiai

0 fans

Perez Siaisiai


3:54
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Okay
Ahhh eh
One voice Perez
Ah
Eh eh eh
Eh eh
Ehn ehn
Na the things you do for me Ooo eh
Your love and all you show to Me ooo eh eh
Like butter for my bread oo
For you I dance comot my shirt No go send oo ehn ehn
Nobi cos I holy
See your grace you show me
Pour your blessings on me
Now I no dey worry cos you Gat me
Cos your gat me
I no dey worry cos you gat me
And the things you do oo
Wetin i go give you
I no fit shout ooo eh
Leggo
Oya Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance
Oya Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance
Give baba praise with your Dance everybody
Oya give baba praise with your Dance
Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance o yeah
Praise am with your dance eh Eh
Dance am well well show your Style o oh
If you Sabi dance or you dey try
Back to back
Your blessings go dey fall from The sky eh eh okay
You know
King Solo, king Davidi davo
He praise and dance him clothe Comot
You know
King Solo, king Davidi davo
He praise and dance him clothe Comot
He no send anybody
Na na na na yeah
Praise and dance
Na him by the only man after God heart
And the things you do ooo
Wetin I go give you
I no fit shout o oh eh
Leggo
Oya Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance
Oya Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance
Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance
Give baba praise with your Dance
Oya give baba praise with your Dance o yeah
Watch
Listen up
Any dance you know
How to do best
As long as it's to the glory of God
It's allowed
Leggo
Are you ready now
1 2 3 okay
Even if na Etigi you sabi
Or you like to dance Azonto
My God he dey gbadun shoki
Or you want to dey go down
Go down
Give baba praise with your Dance leggo
Oya give baba praise with your Dance leave am
Oya Dab
Even if na Dab you Sabi
Or you like to dance shoki
My God e dey gbadun Etigi
Or you want to dey go down
Leggo
Okay
Are you ready
Common
Okay
She you dey like to dance mako
Mama le ooo
Mama luwe ooo
Mama le ooo
Mama luwe ooo
Yeah
Nasty Mix

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Pereene Siaisiai

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Give baba Praise Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Give baba Praise Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6650218/Perez+Siaisiai/Give+baba+Praise>.

    Missing lyrics by Perez Siaisiai?

    Know any other songs by Perez Siaisiai? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Give baba Praise

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which group sang the song "96 Tears"?
    A The Sonics
    B Question Mark and the Mysterians
    C Paul Revere and the Raidersr9
    D Count Five

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Perez Siaisiai tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!