Give baba Praise
Perez Siaisiai
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Okay Ahhh eh One voice Perez Ah Eh eh eh Eh eh Ehn ehn Na the things you do for me Ooo eh Your love and all you show to Me ooo eh eh Like butter for my bread oo For you I dance comot my shirt No go send oo ehn ehn Nobi cos I holy See your grace you show me Pour your blessings on me Now I no dey worry cos you Gat me Cos your gat me I no dey worry cos you gat me And the things you do oo Wetin i go give you I no fit shout ooo eh Leggo Oya Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance Oya Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance Give baba praise with your Dance everybody Oya give baba praise with your Dance Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance o yeah Praise am with your dance eh Eh Dance am well well show your Style o oh If you Sabi dance or you dey try Back to back Your blessings go dey fall from The sky eh eh okay You know King Solo, king Davidi davo He praise and dance him clothe Comot You know King Solo, king Davidi davo He praise and dance him clothe Comot He no send anybody Na na na na yeah Praise and dance Na him by the only man after God heart And the things you do ooo Wetin I go give you I no fit shout o oh eh Leggo Oya Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance Oya Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance Give baba praise with your Dance Oya give baba praise with your Dance o yeah Watch Listen up Any dance you know How to do best As long as it's to the glory of God It's allowed Leggo Are you ready now 1 2 3 okay Even if na Etigi you sabi Or you like to dance Azonto My God he dey gbadun shoki Or you want to dey go down Go down Give baba praise with your Dance leggo Oya give baba praise with your Dance leave am Oya Dab Even if na Dab you Sabi Or you like to dance shoki My God e dey gbadun Etigi Or you want to dey go down Leggo Okay Are you ready Common Okay She you dey like to dance mako Mama le ooo Mama luwe ooo Mama le ooo Mama luwe ooo Yeah Nasty Mix
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Give baba Praise Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6650218/Perez+Siaisiai/Give+baba+Praise>.
Discuss the Give baba Praise Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In